Word wey person dey put join talk make e use am show sey di talk don tire am.
Leave am bo make e dey price kobo kobo for Iphone. E never ready to buy correct phone. — (Egbokhare_2020, Leave him alone to keep looking for a very cheap Iphone. He's not ready to buy a good phone!)