bobonice

Revision as of 12:44, 29 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba bob ( young man) and English nice

Pronunciation

  • bɔ̀bɔ́náís

Play Play

Adjective

  • Bobo wey dey spend ontop woman yanfun yanfun.
  • E be bobonice.  — (Egbokhare_2020, He spends money lavishly on women.)

Translations

  • English: spendthrift