body

Naija

Alternative forms

  • bodi

Etymology

From: English body

Pronunciation

  • bɔ̀dí


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 66
  • Frequency rank in NSC treebank: 200
  • Frequency in raw corpus: 1718
  • Frequency rank in raw corpus: 221


Definition

  • Any kind ting wey fit dey hold somting.

NOUN

  1. Na humn being or animal flesh.
    • How body?  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__40, How are you?)
    • As I wake up, all body just dey pain me.  — (NSC_Legbeti_2021. He/she is having body pains.)
  2. Container wey dey hold every oder ting
    • moto body.  —  NSC_Ajede_The body of a car__)
  3. Na people wey form group dey do someting together.
    • Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder body wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act;  — (childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act__)
  4. Na di main ting wey person wan yarn.
    • Di body of wetin I wan yan be sey make we no dey waka for night  — NSC_Ajede_2020, The main point of what I want to say is that we should not be walking in the night__)
  5. person wey don die body.
    • Dem find di dead body of DJ Olu and another person wey dem identify as Chime Amechina, for inside car for one underground garage for Ikoyi, Lagos.  — (bbc__29053, __no translation__)
    • Di Nosdra oga advise say make gofment and pipo wey dey concern quick-quick go decontaminate di site wia di explosion happen because of di smell from deadi body dem wey still dey rotten dia wey dem neva comot.  — (bbc__32117, __no translation__)
    • Ah if I go house o, if I sleep o, like sey na dead body o.  — (NST_cleaned__15019, __no translation__)
    • Emergency workers talk say dem still dey search for more dead body and di number of people wey die fit increase.  — (bbc__46865, __no translation__)
  6. law or people wey dey make di law
    • Di country dem wey join put hand for dis gumbody agreement .  — (bbc__5952, __no translation__)
  7. body of person wey don die
    • Afta de killings deh di still discover some die body dem for one corna company weh e di troway doty and now so na laik six pipo weh deh kill for Buea for Monday.  — (bbc__12813, __no translation__)

betterbody

    • You fit still pray make e give you work, food, cloth, house and better body.  — (jw__30330, __no translation__)

Related form

pepper body, scatter body, body language, body check-up, body pain, dead body, body parts, body odour, body clock

Synonymes

Antonymes

Translations

  • English: human physical frame