body

Revision as of 09:46, 16 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎NOUN)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from Template:bor

Pronunciation

  • bɔ̀dí


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 66
  • Frequency rank in NSC treebank: 200
  • Frequency in raw corpus: 1718
  • Frequency rank in raw corpus: 221


NOUN

blowblow: ballon --

body (e be di same wether e dey talk about one person or many people)

  1. container wey dey hold everyting wey dey inside person
    How body?  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__40, How are you?)
    Body pain.  — (bbc__44176, __no translation__)
    Body dey pain am.  — ( __He/she is having body pains__)
    Na my body, and my blood, na im I pour for una so.  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__28, It is my body, and my blood, that I pour for you.)
  2. container wey dey hold everyting oder ting
    moto body.  — (_The body of a car__)
    For di checkpoints, na only small-small maintenance dem allow, like to correct tyre pressures and clean dirty comot motor body.  — (bbc__51051, __no translation__)
  3. people wey get power to do something/ group wey some people dey
    E say the World sport governing body bin no invite am or reach am on top di mata and dem no give am any room to ansa any kwesion before dem make dia decision.  — (bbc__45586, __no translation__)
    Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder body wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act;  — (childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act__)
    INEC na di election body wey dey chook eye for all election matter for Nigeria  — (bbc__57254, __no translation__)
    Every government, person, workingplace, service, agency organization and body wey dey responsible for di care and betterbody wey de dey give pikin must always dey make sure sey di pikin dey get betterbody wey make sense pass.  — (childrights__352, __no translation__)
  4. Di main ting wey person wan yan
    Di body of wetin I wan yan be sey make we no dey waka for night  — (__The main point of what I want to say is that we should not be walking in the night__)

NOUN

joinbody (alternative: join body)

  1. people wey dey one group wey dey do tings together
    E con come outside advise Federal Ministry of Industry Trade and Investment make dem come ouside connect wit di Cement Manufacturers Association of Nigeria and oder kain join body dem.  — (WAZA_09_Tv-News_MG__10, So he came out to advise the Federal Ministry of Industry, Trade and Investment to join hands with the Cement Manufacturers Association of Nigeria and other similar organizations.)
    Di G7 na join body wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States.  — (bbc__31342, __no translation__)
    Tori say the South African government don instruct the national sports governing join body wey be the Athletics South Africa wey get one kine amount of autonomy to go make the appeal after dem consult one expert panel.  — (brila.cleaned__1911, __no translation__)
    According to join body wey dey observe di way people dey move from dia country go another country, Di Migration Observatory, Nigeria na one of di top ten countries wey im people dey move go UK.  — (bbc__12073, __no translation__)
    The governing join body of African football wey be the Confederation of African Football don approve make dem use the Video Assistant Referee for the 2019 Africa Cup of Nations wey go shele inside Egypt.  — (brila.cleaned__1742, __no translation__)

NOUN

deadbody (alternative: dead body)

  1. person wey don die body
    Dem find di dead body of DJ Olu and another person wey dem identify as Chime Amechina, for inside car for one underground garage for Ikoyi, Lagos.  — (bbc__29053, __no translation__)
  1. Di Nosdra oga advise say make gofment and pipo wey dey concern quick-quick go decontaminate di site wia di explosion happen because of di smell from deadi body dem wey still dey rotten dia wey dem neva comot.  — (bbc__32117, __no translation__)
  1. Ah if I go house o, if I sleep o, like sey na dead body o.  — (NST_cleaned__15019, __no translation__)
  1. Emergency workers talk say dem still dey search for more dead body and di number of people wey die fit increase.  — (bbc__46865, __no translation__)

NOUN

gumbody (gum body)

  1. law or people wey dey make di law
    Di country dem wey join put hand for dis gumbody agreement .  — (bbc__5952, __no translation__)

NOUN

diebody (die body)

  1. body of person wey don die
    Afta de killings deh di still discover some die body dem for one corna company weh e di troway doty and now so na laik six pipo weh deh kill for Buea for Monday.  — (bbc__12813, __no translation__)

Noun

betterbody (alternative: better body)

  1. You fit still pray make e give you work, food, cloth, house and better body.  — (jw__30330, __no translation__)

Noun

goodbody (good body)

  1. First di court go consider- need to protect and encourage di good body and wetin good for di pikin as e dey grow up;  — (childrights__88, __no translation__)

Derived forms

  1. join body
  2. body matter
    We don comot for di ehn gist of ehn body matter.  — (WAZA_08_Body-Matter_MG__3, We've turned over to uh... 'body matters'.)
    By dis ten o'clock, na body matter gist, na im we go dey give una.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__5, by this ten o'clock,it's Body Matter's gist is what we will be giving to you.)
  3. bone body
    I con put meat for bone body?  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__77, I should then add flesh to the bone ?)
    No put meat for bone body because bone dey separate.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__81, Don't add flesh to the bone because the bone is separate.)
  4. body gestures
    So even if na just hand you use den dey communicate like body gestures, and oder tings, we know sey yes na, na dis ting, na communication,  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__25, So even if it's just hand you used to communicate like body gestures and other things, we know that yes, it's...it's this thing...it's communication.)
  5. body matter gist
    By dis ten o'clock, na body matter gist, na im we go dey give una.  — (NST_cleaned__10766, __no translation__)
  6. pikin body
    And all dose tings dey cause problem for pikin body.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__48, and all those things do affect a child's body.)
    Demon dey my pikin body and e dey worry am well well.”— Matthew 15:22; Mark 7:26 .  — (jw__20212, __no translation__)
  7. Scatter body
    Scatter body, fall breast, tie wrapper.  — (NST_cleaned__14342, __no translation__)
  8. body show
    Welcome to di well body show wey dey do better collabo with lifestyle,  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__2, Welcome to the healthy body show that has a good collaboration with lifestyle.)
  9. moto body
    E say leave moto wey, leave wetin de write for moto body make you enter o because if you check eh wey dey haha, wetin dem write put ehn, e fit carry you go anywhere o haha haha.  — (NST_cleaned__20910, __no translation__)
  10. body group
    No join bo~, no join body group for dis Naija go fit settle dat problem.  — (NST_cleaned__21388, __no translation__)
    United Nations Children Fund, as join body group, United Nations Educational, Scientific and Cultural Organisation, as stand look group;  — (hildrights__1258, __no translation__)
  11. Woman body
    Woman body no be firewood, woman body no be block.  — (NST_cleaned__21888, __no translation__)
  12. woman body
    Woman body no be firewood, woman body no be block.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__33, A woman's body is not firewood. A woman's body is not a concrete slab.)
    This kind thing no go only make the woman body weak.  — (jw__36969, __no translation__)
  13. magnet body
    And some of our women now, de get magnet body.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__109, And some of our women now, they have magnetic body.)
  14. body matter issue
    post flyer, and for social media, you go see how everybody dey post body matter issue so dat you go learn.  — (NST_cleaned__36179, __no translation__)
    Dat is why both newspaper, magazine, television, radio, even some people wey dey eh eh post fliers, and for social media, you go see how everybody dey post body matter issue so dat you go learn.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__11, That's why both newspaper, magazine, television, radio and even some people who eh, eh post fliers and on socia media, you will see how everybody is posting health issues so that you will learn.)
  15. body matter story
    But one thing wey be sey me, I go beg una, no be every body matter story, you go dey read.  — (WAZA_08_Body-Matter_MG__16, But one thing I myself will beg of you is that not every story on 'body matters' is something you should read.)
    But one thing wey be sey me, I go beg una, no be every body matter story you go dey read because right now, some people go come, don dey claim doctor,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__12, But, one thing which is what I will beg you, is that it's not every health story you will be reading, because, right now, some people will come and be claiming doctors.)
  16. body matter topic
    Now di body matter topic wey we carry come, we go just manage our time,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__67, Now, the health issues which we brought here, we will just manage our time.)
    Now di body matter topic wey we carry come, we go just manage our time.  — (WAZA_08_Body-Matter_MG__23, We'll manage our time on the 'body matters' topic that is coming up.)
  17. people body
    Some people body dey listen to me now.  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__121, Some people are listening to me now.)
    The Pharisees know sey some Jew people dey pursue demons comot from people body.  — (jw__41140, __no translation__)
  18. examination body
    Doctor Benjamin yarn sey di date, na im, dem fix o following one kind agreement wey all of dem take together for di harmonisation of di examination timetable for one meeting with oder examination body for di twenty-fourth of January.  — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__22, Doctor Benjamin said that the date was fixed for the twenty-fourth of January following the agreement they made on the harmonization of the examination timetable in a meeting with other examination bodies.)
  19. pig body
    be like sey na pig body.  — (NST_cleaned__37741, __no translation__)
  20. join body
    Saliu Habib Miller wey be talk talk pesin for di join body of Nigeria pipo wey dey live for South Africa confam am to BBC.  — (bbc__86831, __no translation__)
    Dem say dis na part of dia plan to increase di number of women and tribes dem wey know too plenti for di join body by 2020.  — (bbc__29599, __no translation__)
  21. sey body
    Because im head, e be like cow head, im leg, e get tail like monkey, im hand, e be like sey na e be like human being hand, im body, e be like... be like sey na pig body.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__83, Because its head, it was like a cow's head; its leg, it had a tail like a monkey's; its hand, it was like that..., it was like that of a human being; its body, it was like... it was as if it was a pig's body.)
  22. body odour
    Di 23 year old say im no like pipo wey get body odour.  — (bbc__30398, __no translation__)
    My odour sef, my body odour na correct one because I dey put am correct perfume.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__23, Even my scent, my scent is fantastic because I add an exotic perfume to it.)
  23. body bodi
    E get young able body bodi wey suffer for di campaign na dem President suppose select no be pipo wey just dey one side when odas dey work.  — (bbc__2442, __no translation__)
  24. body fat
    If you want become good cyclist, you no need extra body fat at all because dat extra weight no go help your performance but for boxing e fit help.  — (bbc__4455, __no translation__)
  25. water body
    Wetin we go do na to take statistics of wetin happen for di environment both di land, di plants, di human beings, di water body dem wey dey affected.  — (bbc__5952, __no translation__)
  26. body clock
    If your body clock mean say you be morning person, your risk of getting breast cancer dey very low but if otherwise, na danger be dat.  — (bbc__57948, __no translation__)
    Se na di body clock na im be di issue or say di night pipo dem dey cause damage to dem sef wen dem disregard dia body clock to wake up early go work?  — (bbc__5970, __no translation__)
  27. election management body
    If pipo no dey confident, den e go dey difficult for di election management body, hia we call INEC to impress di pipo. Na so Jonathan tok.  — (bbc__6329, __no translation__)
  28. body composition
    Wen we dey train athletes for lab di first thing wey do na to measure dia body composition - how much muscle mass dey get and how much fat mass dem get around am.  — (bbc__7574, __no translation__)
  29. AFP body
    AFP Mr Annan body been lye in state for Ghana afta e land from Switzerland  — (bbc__10122, __no translation__)
  30. body guards
    Swiss court sentence President Biya e body guards for seka 'barbaric behaviour'  — (bbc__92824, __no translation__)
    AFP Swiss court don sentence President Biya e six body guards for seka dia brutal behaviour for tori pesin.  — (bbc__10406, __no translation__)
  31. world football body
    Den FIFPRO notify world football body, FIFA and deh enta de mata, give Cameroon Football Federation until March 4 shine eye for de mata and make sure say deh pay players dia salaries and bonuses.  — (bbc__30003, __no translation__)
    AFP/Getty Images Former FIFA president Sepp Blatter Sepp Blatter, wey be di former president of FIFA, don talk say im dey go next year World Cup for Russia, even though di world football body don ban am from di sport.  — (bbc__10591, __no translation__)
  32. body weight
    According to WHO, di average adult get around five litres of blood for body depending on dia body weight.  — (bbc__11635, __no translation__)
    So dis message dey very important, even for women wit healthy body weight, 'apple shape' or 'pear shape' still mata.  — (bbc__83987, __no translation__)
  33. body Homeland Study Group Foundation
    According to police statement about de arrest wey BBC News Pidgin see, police say dem gather intelligence about de group who dey call dema body Homeland Study Group Foundation create dema own constitution plus anthem for dem wan use for de new country.  — (bbc__12129, __no translation__)
  34. body sculpting
    But di Doctor keep en death secret, embalm en body for di body sculpting facility den send am go mortuary.  — (bbc__12160, __no translation__)
    Dominic Obeng-Andoh/Facebook Accra Magistrate Court charge fake body sculpting doctor, Dominic Obeng Andoh for en role in di mysterious death of patient for en hospital.  — (bbc__43143, __no translation__)
  35. die body
    Afta de killings deh di still discover some die body dem for one corna company weh e di troway doty and now so na laik six pipo weh deh kill for Buea for Monday.  — (bbc__12813, __no translation__)
    Di family say even as dem still wan proof, dem di also ask de pipo weh deh kidnap DO make dem give e back and if e don die make deh give dem e die body make dem bury'am.  — (bbc__34363, __no translation__)
  36. Chancellor Angela Merkel body
    Angela Merkel seen shaking during ceremony in Berlin Germany Chancellor Angela Merkel body shake again for one ceremony for Berlin on Thursday eight days afta di same tin happun to her.  — (bbc__15329, __no translation__)
  37. body language
    As e be say pipo wey get autism no fit understand plenti pipo behaviour and body language, dem fit no know wen to start or join odas tok or do joke or even wen to end am.  — (bbc__16923, __no translation__)
    Talk-talk person for di state governor, Terve Akase say im shock as for di kain body language wey police dey display as dem di try accuse di governor say e dey arm boys make dem fight.  — (bbc__92992, __no translation__)
  38. pesin body
    Body clock na wetin dey determine how pesin body dey work within 24 hours.  — (bbc__20312, __no translation__)
    E dey happun wen pesin body no fit melt and use all di sugar wey dey inside di blood;  — (bbc__44217, __no translation__)
  39. governing body
    How the governing body take encourage Philip?  — (jw__14966, __no translation__)
    Dem dey read letter wey governing body send come  — (jw__6555, __no translation__)
  40. body parts
    Na so Police come follow am go house, where dem come see many other human body parts.  — (bbc__71863, __no translation__)
    For Tanzania Albinos dey among groups wey dem dey target to use dia body parts for ritual.  — (bbc__50731, __no translation__)
  41. body part
    But na rhino and elephant horn popular pass for di body part black market.  — (bbc__23050, __no translation__)
  42. football body
    Caf dey look for new host wey go replace Kenya wey lose di right after dem fail to meet di requirement from di football body.  — (bbc__24167, __no translation__)
    Neymar just resume with PSG; im signing na part of why UEFA don put eye for di French-based side After dem spray money everywhere, buy player finish, Paris Saint-Germain don get case with UEFA; di European football body don open investigation into di club.  — (bbc__72808, __no translation__)
  43. City body
    City dia manager Pep Guardiola body dey hungry am make im arrange new centre-half dis month.  — (bbc__25699, __no translation__)
  44. health body
    Di thing wey dey fear di health body get be say many of di disease wey fit end di world no get medicine  — (bbc__38862, __no translation__)
    De world health body don declare say pipo di hesitate for take vaccination and dis wan one big threat for gobal health.  — (bbc__27804, __no translation__)
  45. body type
    Dem also accuse di entertainment industry too say dem dey promote one particular body type and skin colour, dis dey make millions of women dey insecure.  — (bbc__28150, __no translation__)
  46. pilot body
    Dem never still see di pilot body.  — (bbc__29341, __no translation__)
  47. monkey body
    Dem say dem first test am for monkey body and e dey successful.  — (bbc__29529, __no translation__)
  48. women body
    Di Improvised Explosive Device team for di army use dia special skills remove di bomb wey dey for di women body.  — (bbc__31550, __no translation__)
  49. pickin body
    Di belief na say di new pickin body never strong enough to protect am from different kain infection.  — (bbc__33254, __no translation__)
  50. papa body
    Di daughter wey follow BBC Focus Africa Radio tok, say di poisoning fit be as a result of part of di bullet wey remain for her papa body when dem shoot am for 2015, wen Nigerian army raid dia house.  — (bbc__34023, __no translation__)
  51. election body
    INEC na di election body wey dey chook eye for all election matter for Nigeria  — (bbc__57254, __no translation__)
    Di election body advice di candidates say make dem abide by di laws wey govern campaigns.  — (bbc__34240, __no translation__)
  52. dead body
    Di family bin don begin dey prepare to bury di dead body before dem kidnap am Police for inside Imo state - southeast Nigeria confam Friday say dem don arrest two men wey go tiff di deadi bodi of one old woman inside Owerri.  — (bbc__34349, __no translation__)
  53. football join body
    For 2004, football join body Fifa rule say dem must separate between men and women football.  — (bbc__49586, __no translation__)
    Di football join body say na dem carry out di investigation and dem work with relevant stakeholders and authority dem.  — (bbc__34625, __no translation__)
  54. government body
    Di government body don dey pepper dem with social media after activists like pastor Evan Mawararire and im #ThisFlag movement last year use social media organise one stay-at-home demonstration.  — (bbc__34939, __no translation__)
  55. fish body
    Di name of di condition na Lamellar Ichthyosis and na genetic defect dey cause am, e dey make pesin skin dey like fish body, according to Skin Doctor Ayesha Akinkugbe wey yan wit BBC Pidgin.  — (bbc__36398, __no translation__)
  56. election body INEC
    Di party bin support im appeal but di candidate name wey dem forward give election body INEC na di pesin wey oga el-Rufai support.  — (bbc__37005, __no translation__)
  57. body mass index
    Di researchers recruit 113 healthy men and women wey dey between di age of 21 to 65 years-old, wit body mass index of 20-35 kg/m2 for di study and put dem for different groups.  — (bbc__37961, __no translation__)
  58. body pain
    Things like fever, cough, throat pain, body pain, headache, to dey feel cold and to dey feel tired.  — (bbc__39515, __no translation__)
  59. world body
    Di world body dey use di day to talk issues wey fit make town around di world to be better place to live inside.  — (bbc__39702, __no translation__)
  60. football governing body
    Dis Uefa A license, na di second highest coaching qualification wey European football governing body dey give.  — (bbc__40225, __no translation__)
    Amaju Melvin Pinnick tok say the football governing join body go soon institute welfare foundation for before before Naija international players dem to take make sure say kpogiri dey on ground for them in case of unexpected health challenges as e take happen n with Chairmo Christian Chukwu.  — (brila.cleaned__1323, __no translation__)
  61. body work
    Dis na di first time wey governments, di World Health Organization, aid agencies and donors don make dis move to join body work together.  — (bbc__41335, __no translation__)
  62. World sport body
    E say the World sport governing body bin no invite am or reach am on top di mata and dem no give am any room to ansa any kwesion before dem make dia decision.  — (bbc__45586, __no translation__)
  63. body Exercise
    Exercise dey good for body and mind Exercise  — (bbc__48018, __no translation__)
  64. Football world governing body
    Football world governing body, Fifa, wan also use di system for next year World Cup.  — (bbc__49481, __no translation__)
  65. motor body
    For di checkpoints, na only small-small maintenance dem allow, like to correct tyre pressures and clean dirty comot motor body.  — (bbc__51051, __no translation__)
  66. world football governing body
    For di ranking table wey di world football governing body publish for dia website, Nigeria get 1431 points as against dia 1415 wey dem get for September.  — (bbc__51292, __no translation__)
  67. UN health body
    Fresh informate for di UN health body show say evri corner of di world dey deal wit air pollution even though di problem get as e be in poor kontris.  — (bbc__53071, __no translation__)
  68. World Football governing body
    If Ghana no comply to FIFA en order e mean say Ghana no go be part of member associations for di World Football governing body hence di country go miss di upcoming FIFA U17 Women's World Cup, plus di 2019 Africa Cup of Nations qualifiers.  — (bbc__57545, __no translation__)
  69. snake body
    Im doctor, Dr Mahendra Verma say, wetin make am unconscious na because im chop part of di snake body wey venom dey inside.  — (bbc__58564, __no translation__)
  70. UN body
    International Organization for Migration, one UN body wey dey help illegal migrants wey wan return home na di organisation wey fly dem come back house.  — (bbc__60374, __no translation__)
  71. body Police
    Kano Police Police for di place dem find di deadi body Police for Kano state north west Nigeria, don arrest three young boys, ontop di kidnapping and killing of one five-year-old pikin.  — (bbc__61834, __no translation__)
  72. deadi body
    LASWA emergency response team don give di deadi body to Marine Police.  — (bbc__62785, __no translation__)
  73. Lion body parts
    Lion body parts na one of di ingredient for traditional medicine.  — (bbc__63959, __no translation__)
  74. body check-up
    Local tori pipo Kankan News wey speak to her husband Mr Ma, say di reason why im no gree collect di money na becos im want make im wife to do full body check-up before im go decide on di compensation amount.  — (bbc__64192, __no translation__)
  75. body decision
    Menzgold legal advisor Kwame Akuffo say di regulatory body decision no dey fair.  — (bbc__66938, __no translation__)
  76. body scent
    Mosquitoes fit learn how to link near-death experiences from di body scent of di person wey try to slap or really slap am as e wan bite, and dem go avoid dat person in future.  — (bbc__67840, __no translation__)
  77. athletics body
    Mr Kalkaba, wey don dey in charge of CAA since 2003, say di President of athletics governing body IAAF, support di idea.  — (bbc__68316, __no translation__)
  78. body becos
    Mrs Uju Rapu wey be cosmetics doctor say some lipstick fit cause rashes for body becos di producers dey use relaxer and bleach to producer am,  — (bbc__68839, __no translation__)
  79. being body
    Scientists don develop new camera wey fit see inside human being body.  — (bbc__72707, __no translation__)
    When person wey dey go heaven die, God no go bring am back to life with human being body.  — (jw__4652, __no translation__)
  80. rat body
    One of di tests show say di medicine wey dey inside di new vaccine enter di rat body exactly 9, 20 and 41 days after dem chook di rat di injection.  — (bbc__78623, __no translation__)
  81. body temperature
    Our mood, hormone level, body temperature and di way our bodi dey turn fat for energy dey change for daily rhythm.  — (bbc__79627, __no translation__)
  82. congress body
    Patrice Nganang/Twitter Patrice Nganang, writer and activist, University Professor weh Cameroon goment bin first lock for ngata den ban e for kontri go tok for US congress body, Tom Lantos Human Rights Commission, TLHRC and afta e go tok for House Committee on Foreign Affairs.  — (bbc__80619, __no translation__)
  83. Mugabe body
    Reuters Dem go lie Mugabe body in state for Harare on Thursday and Friday Di plane wey dey carry di bodi of di former Zimbabwe President, Robert Mugabe don land di state capital, Harare.  — (bbc__85169, __no translation__)
  84. kontri quality control body
    SPL Kenya man say make dem pay am damages for condom wey burst One Kenyan man don sue dia kontri quality control body, tax revenue authority and one condom company for damages on top say e get sexually-transmitted disease afta e use fake condom.  — (bbc__86344, __no translation__)
  85. mama body
    The mama tell dem sey: “E dey o, but I dey shame to talk am.” The two of dem come clean the mama body.  — (jw__13765, __no translation__)
    She say, we get beta working relationship wit our mama body INEC naim make dem don give us di current voters register wey we don display for di 319 wards and 4442 units wey Dey di State, all don receive dia voters register both di one dem go display so dat pipo go go check dia names and di one dem go take work.  — (bbc__89058, __no translation__)
  86. tree body
    Some pipo dey also use di tree body and di roots.  — (bbc__91429, __no translation__)
  87. pipo body
    Sweat bees sometimes dey land ontop pipo body to lick dia sweat.  — (bbc__92780, __no translation__)
  88. coordination body
    Transport Minister, Jean Ernest Massena Ngalle Bibehe, say kontri dey ready for put corrections for ground laik independent coordination body and improve e laws dem.  — (bbc__95757, __no translation__)
  89. body officials
    Vote counting commission and political party representatives go hold meeting with electoral body officials on Tuesday for Cameroon capital Yaounde as di vote counting commission begin sitting, goment CRTV dey report.  — (bbc__97881, __no translation__)
  90. boy body
    Wen Virtue Oboro born her first boy pikin, just two days afta, di boy body come dey turn yellow.  — (bbc__98639, __no translation__)
  91. body fluid
    How e take dey spread: Monkeypox fit infect human being through biting or if rashes or di animal body fluid touch person.  — (bbc__99874, __no translation__)
  92. join body group
    Wilfred Tassang from di Cameroon Anglophone Civil Society Consortium, di join body group wey start di struggle for di Anglophone, tell BBC Pidgin say President Paul Biya don show say e be wicked man, as im don declare war say make army enter 16 village dem.  — (bbc__100815, __no translation__)
  93. pain body
    “Di work di pain body but we no get any oda option”  — (bbc__103024, __no translation__)
  94. body people
    dem go establish after-care join body people wey go help care for di pikin and help dem turn/reverse deir mind after dem come free dem from workingplace wey dey approve;  — (hildrights__1087, __no translation__)
  95. body money
    order di papa or mama or person wey dey look after pikin wey commit offence mek dem— pay fine, pay pepper e body money, use money or property pay back/replace/make up for di problem e don cause, or give security/ assurance sey e dey behave well, or enter agreement of bail wit surety sey dem go tek care of am and control am mek e no go match line again;  — (hildrights__1482, __no translation__)
    or how to give order mek dem put di pikin for where dem go care for am, guide am and supervise am plus sey— dem go free di pikin wey commit offence and put for supervisor to dey supervise am, or dem go put di pikin wey commit offence for di care of person wey dey look after am and e relation or anoder person wey e power reach go come dey supervise am, or dem go use order send di pikin wey commit offence mek e go begin stay place wey dem approve, or order di pikin wey commit offence mek e— join receive advise from expert wey go dey help am reason better and dose kain ting, pay fine, pay pepper e body money, use money or property pay back/replace/make up for di problem e don cause, or dey do labourer work/community service wey dem dey supervise;  — (hildrights__1481, __no translation__)
  96. join body person
    any notice or oder paper wey dem suppose serve/give corporate body or a firm go be sey dem serve am di right way if dem give di secretary or clerk wey dey work for di company or di join body person of di company.  — (hildrights__1573, __no translation__)
  97. body person
    be di main office of di company if na join body person of di company;  — (hildrights__1575, __no translation__)
  98. body tabi
    E take explanation tear ground say di delay wey show face to pay pension and gratuity dem to president and before before head of state na because di salary for top ogbonge public officer dem, dem never fix am by di body tabi di authority wey suppose to do so.  — (deuber__72, __no translation__)
  99. children body
    My people, make we put eye for dese children body, make we train dem now wey be say dem still young, because when dem grow old, e get as dem go be o.  — (deuber__1698, __no translation__)
  100. water leaf body
    You know say di water leaf get water, so na dat water leaf now, di water wey comot for di water leaf body, na im you go take make up di soup.  — (deuber__4034, __no translation__)
  101. body power
    Di gumbody country dem gree say for pikin school matter dem go go face: How to develop di person inside di pikin, im talent, brainwork and body power as dem fit grow reach To develop respect for human right and di koko for freedom, and for di principle wey dey inside di gumbody asignado of di United Nation;  — (gumbody__97, __no translation__)
  102. man body
    The man body strong;  — (jw__139, __no translation__)
    Luke wey be doctor say leprosy full the man body.  — (jw__2488, __no translation__)
  103. angel body
    As this heavy rain dey fall, this bad bad angel come change back to their angel body.  — (jw__3119, __no translation__)
  104. girl body
    After Paul pursue the demon comot from the girl body, the girl no come fit dey do am again.  — (jw__28387, __no translation__)
    E come dey shout follow dem sey: ‘This people na God servant o!’ When Paul tire for am, e use God power drive the demon comot from the girl body.  — (jw__8359, __no translation__)
  105. Governing body
    Governing body for the apostle time  — (jw__13519, __no translation__)
  106. person body
    Bible show sey all of us be like different different part wey dey person body.  — (jw__16700, __no translation__)
  107. Job body
    I sitdown for sand sand and ashes to show sey I regret wetin I talk.’ Job body sweet am after Jehovah correct am.  — (jw__21285, __no translation__)
    Jehovah allow Satan take everything wey Job get, and Satan even put bad sickness wey dey pain well well for Job body.  — (jw__17902, __no translation__)
  108. Jerusalem people body
    Sennacherib send e servant wey be the Rabshakeh make e go put fear for Jerusalem people body.  — (jw__31973, __no translation__)
  109. sheep body
    Na im make Jesus warn dem sey: ‘Make una sofri because fake prophet go use sheep body cover theirself come meet una, but for inside dem be dangerous wolves.’ Jesus talk sey na fruit dem take dey know good tree and bad tree.  — (jw__32713, __no translation__)
  110. temper cover body
    Many people wey dey quick vex and wey like trouble before dey happy today, because dem don use cool temper cover body like cloth.  — (jw__42465, __no translation__)
  111. man pikin body
    Rain go done fall finish, sun go dey shine every morning, the harmattan breeze go just do kule for man pikin body.  — (katakata__937, __no translation__)
  112. football Governing body
    However, CAF Executive Committee member M usa Bility has warned the African football Governing body to b e careful with their declarations to avoid creating more problems.  — (brila.cleaned__809, __no translation__)
  113. World governing body
    The Super Eagles of Nigeria don crawl four places enter 42nd for the latest Fifa ranking wey the World governing join body bin release today.  — (brila.cleaned__1668, __no translation__)
  114. world governing body players'
    The world governing body players’ status committee rule say Cardiff must pay the money wey dey the transfer agreement and dem reject the Welsh club arguments on plenty of grounds.  — (brila.cleaned__1810, __no translation__)
  115. football ruling body
    Dem out from NFF retreat inside Benin City wey be Edo State capital, dey say need dey for dis date change change, becos di football ruling body need to tidy up things before the AGA, and dey say, na the minister of youth and sports, oga Sunday Dare be di the guest of honour while na the Edo State governor, Godwin Obaseki be the chief host.  — (ja102__1427, __no translation__)
  116. world football government body
    Di world football government body, FIFA, don appoint one Egypt-man wey ein name bi, Ghead Grisha, as di person wey go put whistle for mouth to bi di referee during di 2018 FIFA world cup qualifier match wey go happen between di Chipolopolo of Zambia and wi naija super eagle-dem for Ndola-town, on Sunday, di number 9 day of October 2016.  — (ja102__2225, __no translation__)
  117. body monday
    Sports dem naim we go dey take rub una body monday to friday.Sports mata get segment dem like ×Naija football tori....dat latest informate for football inside wi contri naija, ×Oyibo football football tori....dis na informate for football foe oda contri dem for di world like premiership, la liga, seria A, Bundesliga and oda outside naija football tori.  — (ja102__4529, __no translation__)
  118. Abu Dhabi body
    And eh on top anoder one for dis o'clock, dem say one Egypt woman wey fat plenty, wey be sey, na im fat pass for di whole world, wey dem sey e weigh five hundred kg last time, wey de go treat for inside India, we don hear now sey right now, e dey for one hospital for Abu Dhabi wey de dey treat im body unto some oda sickness.  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__14, And eh, on this one this hour, they said one Egyptian woman who is very fat such that she is the fatest woman in the world that they said weighed five hundred kg the last time that they have gone to treat in India, we have heard that right now, she is in Abu Dhabi where they are treating her body for some other sicknesses.)
  119. body leg
    One day for your head, one day for your body, anoda day for your leg.  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__53, One day for your head, one day for you body and another day for your leg.)
  120. body shoe
    And if you go sey you strong, sey you go watch dance, you go watch dance, de go comot everything for your body, comot your shoe sef, even comot your boxers.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__36, And if you prove that you are strong, that you went to watch dance, you will watch dance; they will strip you of everything on your body, strip off your shoes, also strip off your boxers.)
  121. body sugar level
    Go meet doctor, tell dem to check your body, check your sugar level.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__291, Go and meet a doctor, tell them to check your body, check your sugar level.)
  122. body cloth
    Hair o, body o, cloth o, everything go dirty.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__24, Hair, body and clothes... everything gets dirty.)

Synonymes

  • bodi 0.75 1294, heart 0.65 565, mind 0.63 3840, blood 0.62 500, belle 0.61 914, hands 0.60 154, hand 0.59 3099, bed 0.59 159, neck 0.57 111

Antonymes

  • bodi 0.75 1294, heart 0.65 565, mind 0.63 3840, blood 0.62 500, belle 0.61 914, hands 0.60 154, hand 0.59 3099, bed 0.59 159, neck 0.57 111

Translations

  • English__no gloss__