Difference between revisions of "bokoto"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Pepper soup wey | + | *Pepper soup wey de take cowleg meat do. |
:* {{ux|dv|I dey like chop '''bokoto'''. |(I like eating cow leg peppersoup.)}} | :* {{ux|dv|I dey like chop '''bokoto'''. |(I like eating cow leg peppersoup.)}} | ||
:* {{ux|dv|If you come Naija and you no chop bokoto, you never chop any ting.|(NSC_2020, If you visit Nigeria without eating cow leg pepper soup, you've not eaten anything yet.)}} | :* {{ux|dv|If you come Naija and you no chop bokoto, you never chop any ting.|(NSC_2020, If you visit Nigeria without eating cow leg pepper soup, you've not eaten anything yet.)}} |
Revision as of 15:11, 27 February 2024
Naija
Etymology
From:Yoruba bokoto
Pronunciation
- bɔ̀kɔ̀tɔ̂
Noun
- Pepper soup wey de take cowleg meat do.
- I dey like chop bokoto. — (I like eating cow leg peppersoup.)
- If you come Naija and you no chop bokoto, you never chop any ting. — (NSC_2020, If you visit Nigeria without eating cow leg pepper soup, you've not eaten anything yet.)
Synonyms
Translations
- English: cow leg