bokoto

Naija

Etymology

From:Yoruba bokoto

Pronunciation

  • bɔ̀kɔ̀tɔ̂

Play Play

Noun

  • Pepper soup wey dey take cow leg do.
  • I dey like chop bokoto.  — (Egbokhare_2020, I like eating cowleg.)
  • If you come Naija and you no chop bokoto, you never chop any ting.  — (NSC_Olukayode_2020, If you visit Lagos without eating cow leg pepper soup, you've not eaten anything yet.)

Synonyms

Translations

  • English: cow leg