bokoto
Naija
Etymology
From:Yoruba bokoto
Pronunciation
- bɔ̀kɔ̀tɔ̂
Noun
- Pepper soup wey dey take cow leg do.
- I dey like chop bokoto. — (Egbokhare_2020, I like eating cow leg peppersoup.)
- If you come Naija and you no chop bokoto, you never chop any ting. — (NSC_2020, If you visit Nigeria without eating cow leg pepper soup, you've not eaten anything yet.)
Synonyms
Translations
- English: cow leg