bone

Revision as of 14:44, 27 October 2020 by 154.66.34.35 (talk) (→‎Antonyms)

Naija

Etymology

From: English bone

Pronunciation

  • bôn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 942
  • Frequency in raw corpus: 119
  • Frequency rank in raw corpus: 1857

Definition

Di strong part inside bodi wey flesh cover

Noun

  1. Di strong part inside person body
    • Motor neurone disease dey affect person bone, for Hawing case, im no fit move im body at all, sotay na for wheelchair im dey permanent.  — (bbc__67997, Motor neurone disease affects someone's bone, in Hawing's case, he cannot move his body at all, so that he uses a wheelchair permanently.)
    • Dem nack 4.5 inches iron nail for the bone.  — (jw__37031, They drove 4.5 inches iron nail through the bone.)
  2. Person inner mind
    • The thing pain me reach my bone.  — (jw__10829, The thing hurt me to the recesses of my mind.)
    • I sit down for ground, dey bend for ground, dey roll for ground, dey beg you to please take a wonderful care of yourself for me simply because I love you all to di bone.  — (IBA_33_News-Comments_MG__137, I sit on the ground, I am bending over, I am rolling on the ground, begging you to please take good care of yourselves, for my sake, simply because I love you all very deeply.)
  3. Matter wey difficult
    Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government how bone hook big oil men and Nigerian politicians for throat  — (bbc__86371, Good hospitals are some of the things Nigerians lack because of the bribery and corruption in government where it has become endemic in the lives of oil magnates and Nigerian politicians.)

Related forms

biscuit bone

Synonyms

ugboloko

Antonyms

flesh

Translations

English: bone

Verb

  1. Sey person tight face
    Woman wey know sey she, guy, woman wey know sey she no sabi cook, if you tell am sey she no sabi cook, she go ta~, she go just bone face comot from your side.  — (KAD_06_Cooking_DG__213, Woman who knows that she... guy, a woman who knows that she doesn't know how to cook, if you tell her that she doesn't know how to cook, she will ta... she will just frown her face and leave your side.)


Derived forms

  1. So as I put am for water wit some salt , den, I go carry my bones, biscuit bone put am for fire, put onions, and den tomatoes.  — (NST_cleaned__32601, __no translation__)
    So as I put am for water wit some salt (because vinegar, I no go fit get everytime), den, I go carry my bones, biscuit bone (dat is di one dat we normally use because e go make am sweet, ) put am for fire, put onions, and den tomatoes. (JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__5, So as I put it in the water with some salt (because vinegar, I won't be able to get that all the time), then, I will take my bones  — (marrow bones, that's what we normally use because they will make it tasty), put them on the fire, add onions and then tomatos.)
  1. I con put meat for bone body?  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__77, I should then add flesh to the bone ?)
    No put meat for bone body because bone dey separate.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__81, Don't add flesh to the bone because the bone is separate.)
  1. But bone cancer and radiology na still big headache for treat pikin cancer.  — (bbc__21925, __no translation__)
    One of dem wey old reach 2,250 years bin get prostrate cancer, while one toe wey old reach 1.7 million years from South Africa bin get very strong bone cancer.  — (bbc__78462, __no translation__)
  1. This na picture of person heel bone wey dem mold.  — (jw__37030, __no translation__)
    Na 1968 dem see the original heel bone wey dem look take make this one.  — (jw__37032, __no translation__)
  1. Thousands of pipo bone di overnight curfew wey military put for ground afta dem overthrow Bashir.  — (bbc__93858, __no translation__)
    Inside di hall, pipo bone dey write di test, as for Princess, she just dey look like pesin wey don loss.  — (bbc__60090, __no translation__)

Synonyms

  • room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231

Antonyms

  • room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231

Translations

  • English: no definition

Verb

bone: to ignore -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Bone am, e no get level.  — (Ignore him/her! He/she has no say.)

Derived forms

Synonyms

  • room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231

Antonyms

  • room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231

Translations

  • English: to ignore