ugboloko

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ùgbòlòkò

Play Play

Noun

  • Bone of person or animal.
  • Na ugboloko na im remain for Tina bodi, she go see food dey run sake of sey she no wan fat.  — (Tina is now bony after skipping meals in order not to get fat.)
  • Ugboloko just full di meat wey I buy for market.  — (The meat I bought at the market yesterday is full of bones.)

Synonym

Translation

  • English: bone