boom

Naija

Etymology

From: English boom

Pronunciation

  • bûm

Play Play

Noun

  • Make someting quick rise.
  • Dis bitcoin boom don make other online money begin show face.  — (bbc__40359. The rise in the bitcoin business have led to the increase in other online businesses.)
  • When my Papa begin talk about di days when Nigeria enjoy oil boom money, I go wish dem born me dat time.  — (When my Dad talk about the past when they enjoyed the fallout from oil boom , I often wish I was born in that era.)

Translations

  • English: Flourishing increase

Verb

  1. Make someting dey smell bad bad.
    • Di room dey boom.  — (The room is smelling.)
    • Di crazeman dey just boom.  — (The mentally unstable man had an offensive foul smell.)
  2. Make someting dey go well, well well.
    • Oga John business just begin boom as im move go barrack  — (Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)
    • Nigeria economy don begin boom again as im don dey put money for tourism.  — (NSC_2021, The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)
  3. Make someting dey bring better better gain.
    • Some people just want make business boom.  — (bbc__91375, Some persons just wish business would increase rapidly.)
    • E get de time wey prostitution take boom wellwell for dis Naija.  — (NSC_2021, There was a time when prostitution thrived in this country.)

Synonyms

Translations

  • English: Ooze, thrive