Difference between revisions of "boom"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
#:* {{ux|dv|Di [[crazeman]] dey just '''boom'''. |(Egbokhare_2020, The mentally unstable man had an offensive foul smell.)}} | #:* {{ux|dv|Di [[crazeman]] dey just '''boom'''. |(Egbokhare_2020, The mentally unstable man had an offensive foul smell.)}} | ||
# Make someting dey go well, [[well well]]. | # Make someting dey go well, [[well well]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Oga John business just begin '''boom''' as im move go barrack|( | + | #:* {{ux|dv|Oga John business just begin '''boom''' as im move go barrack|(Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)}} |
#:* {{ux|dv|Nigeria economy don begin '''boom''' again as im don dey put money for tourism. |(NSC_2021, The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)}} | #:* {{ux|dv|Nigeria economy don begin '''boom''' again as im don dey put money for tourism. |(NSC_2021, The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)}} | ||
# Make someting dey bring better better gain. | # Make someting dey bring better better gain. |
Revision as of 12:09, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English boom
Pronunciation
- bûm
Noun
- Make someting quick rise.
- Dis bitcoin boom don make other online money begin show face. — (bbc__40359. The rise in the bitcoin business have led to the increase in other online businesses.)
- When my Papa begin talk about di days when Nigeria enjoy oil boom money, I go wish dem born me dat time. — (When my Dad talk about the past when they enjoyed the fallout from oil boom , I often wish I was born in that era.)
Synonyms
Translations
- English: Flourishing increase
Verb
- Make someting dey smell bad bad.
- Di room dey boom. — (Egbokhare_2020, The room is smelling.)
- Di crazeman dey just boom. — (Egbokhare_2020, The mentally unstable man had an offensive foul smell.)
- Make someting dey go well, well well.
- Oga John business just begin boom as im move go barrack — (Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)
- Nigeria economy don begin boom again as im don dey put money for tourism. — (NSC_2021, The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)
- Make someting dey bring better better gain.
- Some people just want make business boom. — (bbc__91375, Some persons just wish business would increase rapidly.)
- E get de time wey prostitution take boom wellwell for dis Naija. — (NSC_2021, There was a time when prostitution thrived in this country.)
Synonyms
Translations
- English: Ooze, thrive