Difference between revisions of "boom"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-boom.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boom.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boom.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boom.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 12
 
* Frequency rank in raw corpus: 7251
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 13:26, 14 May 2021

Naija

Etymology

From: English boom

Pronunciation

  • bûm


Noun

  • Na make sometin quick rise wey person benefit from.
  • Dis bitcoin boom don make other online money begin show face.  — (bbc__40359. The rise in the bitcoin business have led to the increase in other online businesses.)
  • When my Papa begin talk about de days when Nigeria enjoy oil boom money, I go wish dem born me dat time.  — (NSC_Legbeti_2021. When my Dad talk about the past when they enjoyed the fallout from oil boom , I often wish I was born in that era.)

Synonyms

Translations

  • English: Flourishing increase

Verb

  1. Na make someting dey smell bad bad
    • De room dey boom.  — (Egbokhare_2020. The room is smelling.)
    • De crazewoman dey just boom.  — (Egbokhare_2020. The crazy woman had an offensive foul smell.)
  2. Na make someting dey succeed well well
    • Oga John business just begin boom as im move go barrack  — (NSC_Legbeti_2021. Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)
    • Nigeria economy don begin boom again as im don dey put money for tourism.  — (NSC_Legbeti_2021. The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)
  3. Na make someting rise in a big way.
    • Some people just want make business boom.  — (bbc__91375. Some persons just wish business would increase rapidly)
    • E get de time wey prostitution take boom wellwell for dis Naija.  — (NSC_Legbeti_2021. There was a time when prostitution thrived in this country.)

Synonyms

Translations

  • English: Ooze, Thrive