Difference between revisions of "boom"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''boom'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 12 | * Frequency in raw corpus: 12 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 7251 | * Frequency rank in raw corpus: 7251 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | boom: | + | * Na make sometin quick rise wey person benefit from. |
− | + | :* {{ux|dv|Dis bitcoin '''boom''' don make other online money begin show face. |(bbc__40359. The rise in the bitcoin business have led to the increase in other online businesses.)}} | |
+ | :* {{ux|dv|When my Papa begin talk about de days when Nigeria enjoy oil '''boom''' money, I go wish dem born me dat time. |(NSC_Legbeti_2021. When my Dad talk about the past when they enjoyed the fallout from oil boom , I often wish I was born in that era.)}} | ||
− | + | ====Related forms==== | |
− | + | * [[oil boom]] | |
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | * [[ | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[surplus]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[recession]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Flourishing increase'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na make someting dey smell [[bad bad]] | |
− | + | #:* {{ux|dv|De room dey '''boom'''. |(Egbokhare_2020. The room is smelling.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|De [[crazewoman]] dey just '''boom'''. |(Egbokhare_2020. The crazy woman had an offensive foul smell.)}} | |
− | + | * Na make someting dey succeed [[well well]] | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Oga John business just begin '''boom''' as im move go barrack|(NSC_Legbeti_2021. Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Nigeria economy don begin '''boom''' again as im don dey put money for tourism. |(NSC_Legbeti_2021. The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)}} |
− | # | + | * Na make someting rise in a big way. |
− | #: {{ux|dv|Some people just want make business '''boom'''. |(bbc__91375 | + | #:* {{ux|dv|Some people just want make business '''boom'''. |(bbc__91375. Some persons just wish business would increase rapidly)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|E get de time wey prostitution take '''boom''' [[wellwell]] for dis Naija. |(NSC_Legbeti_2021. There was a time when prostitution thrived in this country.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[ooze]], [[hot]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Ooze'', ''Thrive'' |
Revision as of 12:12, 9 March 2021
Naija
Etymology
From: English boom
Pronunciation
- bûm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 12
- Frequency rank in raw corpus: 7251
Noun
- Na make sometin quick rise wey person benefit from.
- Dis bitcoin boom don make other online money begin show face. — (bbc__40359. The rise in the bitcoin business have led to the increase in other online businesses.)
- When my Papa begin talk about de days when Nigeria enjoy oil boom money, I go wish dem born me dat time. — (NSC_Legbeti_2021. When my Dad talk about the past when they enjoyed the fallout from oil boom , I often wish I was born in that era.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Flourishing increase
Verb
- Na make someting dey smell bad bad
- De room dey boom. — (Egbokhare_2020. The room is smelling.)
- De crazewoman dey just boom. — (Egbokhare_2020. The crazy woman had an offensive foul smell.)
- Na make someting dey succeed well well
- Oga John business just begin boom as im move go barrack — (NSC_Legbeti_2021. Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)
- Nigeria economy don begin boom again as im don dey put money for tourism. — (NSC_Legbeti_2021. The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)
- Na make someting rise in a big way.
- Some people just want make business boom. — (bbc__91375. Some persons just wish business would increase rapidly)
- E get de time wey prostitution take boom wellwell for dis Naija. — (NSC_Legbeti_2021. There was a time when prostitution thrived in this country.)
Synonyms
Translations
- English: Ooze, Thrive