Difference between revisions of "boom"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
# Na make someting dey succeed [[well well]] | # Na make someting dey succeed [[well well]] | ||
#:* {{ux|dv|Oga John business just begin '''boom''' as im move go barrack|(NSC_Legbeti_2021. Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)}} | #:* {{ux|dv|Oga John business just begin '''boom''' as im move go barrack|(NSC_Legbeti_2021. Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Nigeria economy don begin '''boom''' again as im don dey put money for tourism. |( | + | #:* {{ux|dv|Nigeria economy don begin '''boom''' again as im don dey put money for tourism. |(NSC_2021. The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)}} |
− | # | + | # Make someting rise in a big way. |
#:* {{ux|dv|Some people just want make business '''boom'''. |(bbc__91375. Some persons just wish business would increase rapidly)}} | #:* {{ux|dv|Some people just want make business '''boom'''. |(bbc__91375. Some persons just wish business would increase rapidly)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|E get de time wey prostitution take '''boom''' [[wellwell]] for dis Naija. |( | + | #:* {{ux|dv|E get de time wey prostitution take '''boom''' [[wellwell]] for dis Naija. |(NSC_2021. There was a time when prostitution thrived in this country.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:59, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English boom
Pronunciation
- bûm
Noun
- Make someting quick rise.
- Dis bitcoin boom don make other online money begin show face. — (bbc__40359. The rise in the bitcoin business have led to the increase in other online businesses.)
- When my Papa begin talk about di days when Nigeria enjoy oil boom money, I go wish dem born me dat time. — (NSC_Legbeti_2021. When my Dad talk about the past when they enjoyed the fallout from oil boom , I often wish I was born in that era.)
Synonyms
Translations
- English: Flourishing increase
Verb
- Na make someting dey smell bad bad
- De room dey boom. — (Egbokhare_2020. The room is smelling.)
- De crazewoman dey just boom. — (Egbokhare_2020. The crazy woman had an offensive foul smell.)
- Na make someting dey succeed well well
- Oga John business just begin boom as im move go barrack — (NSC_Legbeti_2021. Mr John's business began thriving as soon as he relocated to the barracks.)
- Nigeria economy don begin boom again as im don dey put money for tourism. — (NSC_2021. The Nigerian economy began flourishing again when it invested in tourism.)
- Make someting rise in a big way.
- Some people just want make business boom. — (bbc__91375. Some persons just wish business would increase rapidly)
- E get de time wey prostitution take boom wellwell for dis Naija. — (NSC_2021. There was a time when prostitution thrived in this country.)
Synonyms
Translations
- English: Ooze, Thrive