born
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: born
Pronunciation
- bɔ̂n
Verb
- Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, make di pikin comot well well.
- Ope don born. — (Egbokhare_2020, Ope has given birth.)
- De say de no dey count pikin for person wey born pikin. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__153, They say they don't count children for the person that gave birth to the children.)
Antonyms
Translations
- English: born