Difference between revisions of "borrow"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make dem take someting from person or somewhere wey dem go still carry come back to where dem collect am. | + | # Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am. |
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}} | #:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | #:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | ||
− | # Make person give anoder someting wey di person go bring come | + | # Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back. |
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}} | #:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | #:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | ||
Line 19: | Line 19: | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[ | + | * [[borrow borrow]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''lend'', ''borrow'' | * English: ''lend'', ''borrow'' |
Revision as of 15:59, 19 July 2021
Naija
Etymology
From: English borrow
Pronunciation
- bɔ́rò
Verb
- Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am.
- I tell am to borrow me money make I take buy handout. — (NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)
- Okay make I go borrow money, — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
- Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back.
- I borrow am money. — (Egbokhare_2020, I lent him some money.)
- Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect. — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
- Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)
Related forms
Translations
- English: lend, borrow