Difference between revisions of "borrow"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bórò |
<sm2>pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2> | + | <sm2>pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 11:36, 8 April 2022
Naija
Etymology
From: English borrow
Pronunciation
- bórò
Verb
- Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am.
- I tell am to borrow me money make I take buy handout. — (NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)
- Okay make I go borrow money, — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
- Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back.
- I borrow am money. — (Egbokhare_2020, I lent him some money.)
- Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect. — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
- Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)
Related forms
Translations
- English: lend, borrow