Difference between revisions of "borrow"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am. | # Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am. | ||
− | #:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |( | + | #:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(I asked him to lend me money for handout.)}} |
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money.|(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | #:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money.|(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | ||
# Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back. | # Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back. | ||
− | #:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |( | + | #:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(I lent him some money.)}} |
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | #:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}} | #:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}} |
Revision as of 13:06, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English borrow
Pronunciation
- bórò
Verb
- Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am.
- I tell am to borrow me money make I take buy handout. — (I asked him to lend me money for handout.)
- Okay make I go borrow money. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
- Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back.
- I borrow am money. — (I lent him some money.)
- Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect. — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
- Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)
Related forms
Translations
- English: lend, borrow