Difference between revisions of "borrow"

 
(12 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* donate 0.75 97, collect 0.70 1883, owe 0.65 178, buy 0.63 1711, pay 0.61 2348, invest 0.60 99, abroad 0.60 214, dash 0.59 118, offer 0.58 120
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' borrow'
+
From: English ''borrow''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɔ́roò
+
* bórò
<sm2>Pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 15
 
* Frequency rank in NSC treebank: 557
 
* Frequency in raw corpus: 144
 
* Frequency rank in raw corpus: 1640
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
borrow: lend, borrow -- Definition in Naija?
+
# Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still return am to di owner where dem from collect am.
 
+
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(I asked him to lend me money for handout.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money.|(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make person give anoder person someting wey di person go still bring am come back.
#: {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(I lent him some money.)}}
+
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(I lent him some money.)}}
# obj (frequency:18)
+
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}}
#: {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}}
#: {{ux|dv|How you dey take '''borrow''' money? |(bbc__56677, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|To '''borrow''' me, de no go fit '''borrow''' me another line again o. |(ENU_35_To-Become-A-Man_M__33, to borrow me, they will not be able to borrow me another line again.)}}
 
#: {{ux|dv|NEW: Union say Nigeria no get 6000 teachers to '''borrow''' Liberia |(bbc__69432, __no translation__)}}
 
# - (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Na '''borrow''' '''borrow'''. |(katakata__939, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di megaproject go cost $5.8 billion - 85% of dat money na '''borrow''' money from China. |(bbc__36114, __no translation__)}}
 
# compound:svc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na '''borrow''' '''borrow'''. |(katakata__939, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why Africa dey rush China Buhari '''borrow''' '''borrow''' don cari Nigeria gbese reach N23 trillion |(bbc__100270, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say continent go dey collect. |(bbc__54060, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Proverbs 19:17 talk sey: ‘Anybody wey dey do good to poor person dey '''borrow''' Jehovah something, and E go pay am back for wetin e do.’ Bible talk for here sey Jehovah know about all the good things wey person do to help poor person. |(jw__18106, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na una '''borrow''' now, |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__96, It is you who borrowed now.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey dis money wey be sey de wan '''borrow''' so, sey de wan use am take enhance di production of rice ehn... |(NST_cleaned__37000, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Ontop di plenti money wey di state don '''borrow''' Oyetola wey hope to continue wey di present govnor Rauf Aregbesola stop, say to '''borrow''' na normal tin. |(bbc__79120, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And for inside page four, we Acting-Presido, Osibanjo, e don dey ginger now sey make dem approve so dat dem go fit '''borrow''' one point five billion dollars. |(WAZA_04_Press-Review_DG__79, And in page four, Our acting President, Osibanjo, he is pushing that they should approve so that they can borrow one point five billion dollars.)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|High debt to GDP ratio mean say e go hard for di kontri to pay dem debt if dem owe pass dem dey '''borrow'''. |(bbc__34077, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some market woman dem weh deh di sell for Food Market don loss plenti moni, part weh na '''borrow''' deh '''borrow'''. |(bbc__91081, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Nigerian youths no dey too young to run again Buhari '''borrow''' '''borrow''' don cari Nigeria gbese reach N23 trillion |(bbc__74573, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But de thing pipo dem di calculate sotey na de big moni weh government '''borrow''', 75 billion from China government for buy de notebook dem. |(bbc__22000, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or take do slave, or tings wey be like sey e slave, like scale or to traffic di pikin, to hold pikin because of money wey person '''borrow''', or to byforce work ; |(hildrights__269, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Obaseki tok say im dey discuss dis '''borrow''' '''borrow''' idea wit Nigeria goment officials for di National Commission for Museums and Monuments  wey dey in charge of dis kain mata. |(bbc__75982, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Falana, send dis message thru one letter wey carry di date of February 5, go land di table of wi naija ministry for money-mata, wey ein take tell di ministry say, make ein forget ein plan of how wi contri-naija dey plan to go won '''borrow''' $3.5 billion from di world bank and di African Development bank. |(ja102__3975, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* donate 0.75 97, collect 0.70 1883, owe 0.65 178, buy 0.63 1711, pay 0.61 2348, invest 0.60 99, abroad 0.60 214, dash 0.59 118, offer 0.58 120
 
  
====Antonyms====
+
====Related forms====
* donate 0.75 97, collect 0.70 1883, owe 0.65 178, buy 0.63 1711, pay 0.61 2348, invest 0.60 99, abroad 0.60 214, dash 0.59 118, offer 0.58 120
+
* [[borrow borrow]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: lend, borrow
+
* English: ''lend'', ''borrow''

Latest revision as of 18:51, 27 February 2024

Naija

Etymology

From: English borrow

Pronunciation

  • bórò

Play Play

Verb

  1. Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still return am to di owner where dem from collect am.
    • I tell am to borrow me money make I take buy handout.  — (I asked him to lend me money for handout.)
    • Okay make I go borrow money.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
  2. Make person give anoder person someting wey di person go still bring am come back.
    • I borrow am money.  — (I lent him some money.)
    • Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect.  — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
    • Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue.  — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)

Related forms

Translations

  • English: lend, borrow