Difference between revisions of "borrow"

 
(8 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɔ́rò
+
* bórò
<sm2>Pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 15
 
* Frequency rank in NSC treebank: 557
 
* Frequency in raw corpus: 144
 
* Frequency rank in raw corpus: 1640
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make dem take someting from person or somewhere wey de go still carry come back give who de from im hand collect.
+
# Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still return am to di owner where dem from collect am.
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}}
+
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(I asked him to lend me money for handout.)}}
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}}
+
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money.|(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}}
# Na to give person something to wey the person go return back later.
+
# Make person give anoder person someting wey di person go still bring am come back.
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}}
+
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(I lent him some money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}}
 +
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[borrowborrow]]
+
* [[borrow borrow]]
 
 
====Synonyms====
 
* [[lend]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: lend, borrow
+
* English: ''lend'', ''borrow''

Latest revision as of 18:51, 27 February 2024

Naija

Etymology

From: English borrow

Pronunciation

  • bórò

Play Play

Verb

  1. Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still return am to di owner where dem from collect am.
    • I tell am to borrow me money make I take buy handout.  — (I asked him to lend me money for handout.)
    • Okay make I go borrow money.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
  2. Make person give anoder person someting wey di person go still bring am come back.
    • I borrow am money.  — (I lent him some money.)
    • Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect.  — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
    • Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue.  — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)

Related forms

Translations

  • English: lend, borrow