Difference between revisions of "borrow"

Line 10: Line 10:
  
===Verb===
 
===Verb===
# Make dem take someting from person or somewhere wey dem go still carry come back to where dem collect am.
+
# Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am.
 
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}}
 
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}}
 
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}}
# Make person give anoder someting wey di person go bring come later.
+
# Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back.
 
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}}
 
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}}
 
Line 19: Line 19:
  
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[borrowborrow]]
+
* [[borrow borrow]]
  
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''lend'', ''borrow''
 
* English: ''lend'', ''borrow''

Revision as of 15:59, 19 July 2021

Naija

Etymology

From: English borrow

Pronunciation

  • bɔ́rò

Play Play

Verb

  1. Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still carry come back to where dem from collect am.
    • I tell am to borrow me money make I take buy handout.  — (NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)
    • Okay make I go borrow money,  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
  2. Make person give anoder someting wey di person go still am bring come back.
    • I borrow am money.  — (Egbokhare_2020, I lent him some money.)
    • Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect.  — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
    • Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue.  — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)

Related forms

Translations

  • English: lend, borrow