Difference between revisions of "borrow"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Na to take someting from person or somewhere to return back later. | |
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020. I asked him to lend me money for handout.)}} | #:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020. I asked him to lend me money for handout.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | #:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | ||
− | + | # Na to give person something to wey the person go return back later. | |
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020. I lent him some money.)}} | #:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020. I lent him some money.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | #:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} |
Revision as of 17:49, 9 March 2021
Naija
Etymology
From: English borrow
Pronunciation
- bɔ́rò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 15
- Frequency rank in NSC treebank: 557
- Frequency in raw corpus: 144
- Frequency rank in raw corpus: 1640
Verb
- Na to take someting from person or somewhere to return back later.
- I tell am to borrow me money make I take buy handout. — (NSC_Legbeti_2020. I asked him to lend me money for handout.)
- Okay make I go borrow money, — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
- Na to give person something to wey the person go return back later.
- I borrow am money. — (Egbokhare_2020. I lent him some money.)
- Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect. — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
- Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: lend, borrow