Difference between revisions of "borrow"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-borrow.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-borrow.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make dem take someting from person or somewhere wey | + | # Make dem take someting from person or somewhere wey dem go still carry come back to where dem collect am. |
#:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}} | #:* {{ux|dv|I tell am to '''borrow''' me money make I take buy handout. |(NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | #:* {{ux|dv|Okay make I go '''borrow''' money, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)}} | ||
− | # | + | # Make person give anoder something wey di person go bring come later. |
#:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}} | #:* {{ux|dv|I '''borrow''' am money. |(Egbokhare_2020, I lent him some money.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | #:* {{ux|dv|Ghana president say na Africa suppose dey '''borrow''' oda kontris money, no be say de continent go dey collect. |(bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}} | #:* {{ux|dv|Di issue na because of N40 wey e tok say e '''borrow''' im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. |(bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)}} | ||
+ | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[borrowborrow]] | * [[borrowborrow]] |
Revision as of 16:10, 12 July 2021
Naija
Etymology
From: English borrow
Pronunciation
- bɔ́rò
Verb
- Make dem take someting from person or somewhere wey dem go still carry come back to where dem collect am.
- I tell am to borrow me money make I take buy handout. — (NSC_Legbeti_2020, I asked him to lend me money for handout.)
- Okay make I go borrow money, — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
- Make person give anoder something wey di person go bring come later.
- I borrow am money. — (Egbokhare_2020, I lent him some money.)
- Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect. — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
- Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)
Related forms
Translations
- English: lend, borrow