borrow
Naija
Etymology
From: English borrow
Pronunciation
- bórò
Verb
- Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still return am to di owner where dem from collect am.
- I tell am to borrow me money make I take buy handout. — (I asked him to lend me money for handout.)
- Okay make I go borrow money. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
- Make person give anoder person someting wey di person go still bring am come back.
- I borrow am money. — (I lent him some money.)
- Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect. — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
- Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue. — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)
Related forms
Translations
- English: lend, borrow