boss

Revision as of 15:09, 23 August 2021 by 102.89.1.5 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English boss

Pronunciation

  • bɔ̂s

Play Play

Vocative

Person guy wey e dey respect well well.

  • Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)
  • Boss, abeg make we see two bottles for your hand o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, can you please buy me two bottles of beer. )

Translation

  • English: a respected buddy