Difference between revisions of "bottle"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== botu ===Etymology=== From: English ''bottle'' ===Pronunciation=== bɔ́tù <sm2>Pcm-ng-bottle.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-bottle.m.ogg</sm2>...")
 
Line 2: Line 2:
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
 
[[botu]]
 
[[botu]]
 +
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''bottle''
 
From: English ''bottle''

Revision as of 08:24, 23 August 2021

Naija

Alternative Form

botu

Etymology

From: English bottle

Pronunciation

bɔ́tù Play

Noun

  1. Container wey get small neck wey de dey put water,or wetin dey water water.
    • Di water wey dey bottle na stream water wey we boil.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The water in the bottle is boiled stream water. )
    • Clay pot water dey cold, but for here de dey like dey put water for bottle put am for fridge.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The clay pot cools water, but they prefer to put water in a bottle and put it in the fridge.)
  2. Container wey drink dey inside
    • If you take pass one bottle, you know where you go land yoursef.  —  (D_IBA_39_Easter-Preparations, If you take more than one bottle, you'll know where you'll find yourself.)
    • You just dey make mouth, how many bottle fear go let you finish.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You are just boasting, how many bottles will you dare to finish.)

Verb

  • Make person buy drink.
  1. insert example  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, insert translation )
  2. insert example  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, insert translation )

Related forms

bottles

Synonym

Antonym

Translation