Difference between revisions of "bottle"
Line 6: | Line 6: | ||
From: English ''bottle'' | From: English ''bottle'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | bɔ́tù | + | * bɔ́tù |
<sm2>Pcm-ng-bottle.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bottle.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bottle.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bottle.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Container wey get small neck wey de dey put water,or wetin dey water water. | # Container wey get small neck wey de dey put water,or wetin dey water water. |
Revision as of 08:24, 23 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English bottle
Pronunciation
- bɔ́tù
Noun
- Container wey get small neck wey de dey put water,or wetin dey water water.
- Di water wey dey bottle na stream water wey we boil. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The water in the bottle is boiled stream water. )
- Clay pot water dey cold, but for here de dey like dey put water for bottle put am for fridge. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The clay pot cools water, but they prefer to put water in a bottle and put it in the fridge.)
- Container wey drink dey inside
- If you take pass one bottle, you know where you go land yoursef. — (D_IBA_39_Easter-Preparations, If you take more than one bottle, you'll know where you'll find yourself.)
- You just dey make mouth, how many bottle fear go let you finish. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You are just boasting, how many bottles will you dare to finish.)
Verb
- Make person buy drink.
- insert example — (NSC_Onwuegbuzia_2021, insert translation )
-
- insert example — (NSC_Onwuegbuzia_2021, insert translation )