bottle

Revision as of 08:35, 23 August 2021 by 197.210.29.106 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

botu

Etymology

From: English bottle

Pronunciation

  • bɔ́tù

Play


Noun

  1. Container wey get small neck wey de fit put water water someting or anyting wey pass di small mouth.
    • Di water wey dey bottle na stream water wey we boil.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The water in the bottle is water from the stream that was has been been steamed.)
    • Clay pot water dey cold, but for here de dey like to put water for bottle come keep am for inside fridge.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The clay pot can keep the water at room temperature, but people in this place prefer to refrigerate water in a bottle.)
  2. Container wey drink dey inside.
    • If you take pass one bottle, you know where you go land yoursef.  — (D_IBA_39_Easter-Preparations, If you take more than one bottle of beer, you will be in real trouble.)
    • You just dey make mouth, how many bottle fear let you finish?  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You are just boasting, how many bottles of beer can you dare consume?)

Verb

  • Make person buy drink.
  1. insert example  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, insert translation )
  2. insert example  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, insert translation )

Related forms

bottles

Synonym

Antonym

Translation