bottle
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English bottle
Pronunciation
- bɔ́tù
Noun
- Container wey get small neck wey de fit put water water someting or anyting wey pass di small mouth.
- Di water wey dey bottle na stream water wey we boil. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The water in the bottle is water from the stream that was has been been steamed.)
- Clay pot water dey cold, but for here de dey like to put water for bottle come keep am for inside fridge. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The clay pot can keep the water at room temperature, but people in this place prefer to refrigerate water in a bottle.)
- Container wey drink dey inside.
- If you take pass one bottle, you know where you go land yoursef. — (D_IBA_39_Easter-Preparations, If you take more than one bottle of beer, you will be in real trouble.)
- You just dey make mouth, how many bottle fear let you finish? — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You are just boasting, how many bottles of beer can you dare consume?)
Antonym
Verb
- Make person buy drink.
- Our guy don become responsible man as leave im guys go marry. We go bottle am when jam am again for any beer parlour as e don become man. — (NSC_2021, Our friend is no longer a bachelorette; we shall make him binge drink to mark the exit from bachelorhood the next time he visit a pub.)
Translation
English: to beer someone up