Difference between revisions of "bottom"

Line 8: Line 8:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Wetin de dey for down down of someting.
+
* Wetin de dey for down down of someting.
:* {{ux|dv| Na '''bottom''' of pot dey sweet pass.|(NSC_0lukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''bottom''' of pot dey sweet pass.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)}}
:* {{ux|dv| Iye don go wear de '''bottom'''' of her box. |(NSC_0lukayode.S.M_2021, Iye has gone to put on her favorite attire found in her box.)}}
+
:* {{ux|dv| Iye don go wear de '''bottom'''' of her box. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Iye has gone to put on her favorite attire found in her box.)}}
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
* [[bottom box]], [[bottom pot]]
 
* [[bottom box]], [[bottom pot]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''remnant, favorite piece of clothing''  
+
* English: ''remnant'', ''favorite piece of clothing''
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 13:59, 14 May 2021

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Adjective

  • Wetin de dey for down down of someting.
  • Na bottom of pot dey sweet pass.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)
  • Iye don go wear de bottom' of her box.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Iye has gone to put on her favorite attire found in her box.)

Related forms

Translations

  • English: remnant, favorite piece of clothing

Noun

  1. Wetin dey person backyard.
    • Tolu get big bottom.  — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
    • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
  2. Person/ someting wey dey under someting.
    • De dey third from bottom of di table,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
  3. Person wey dey under dey control tings.
    • Di person wey dey bottom of government.  — (deuber__2584, The person who is in control of the government.)
  4. Wetin dey for di down of someting.
    • when e start for bottom.  — (deuber__2585, When he started from the bottom)
    • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, control