Difference between revisions of "bottom"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv| De dey third from '''bottom''' of di table.|(WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)}}
 
#:* {{ux|dv| De dey third from '''bottom''' of di table.|(WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)}}
 
# Wetin dey for di down of someting.
 
# Wetin dey for di down of someting.
#:* {{ux|dv| when e start for '''bottom'''. |(deuber__2585, When he started from the bottom)}}
+
#:* {{ux|dv| When e start for '''bottom'''. |(deuber__2585, When he started from the bottom)}}
 
#:* {{ux|dv| Di ax don already dey di '''bottom''' of the trees. |(jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di ax don already dey di '''bottom''' of the trees. |(jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)}}
  

Revision as of 12:06, 8 April 2022

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Noun

  1. Person yansh.
    • No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night.  — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)
    • Tolu get big bottom.  — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
    • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
  2. Person/ someting wey dey under someting.
    • De dey third from bottom of di table.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
  3. Wetin dey for di down of someting.
    • When e start for bottom.  — (deuber__2585, When he started from the bottom)
    • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, control