Difference between revisions of "bottom"

Line 10: Line 10:
 
# Person yansh.
 
# Person yansh.
 
#:* {{ux|dv| No go shake your '''bottom''' near dat [[epa]], be like im eye dey dorty from morning reach night. |(NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)}}
 
#:* {{ux|dv| Tolu get big '''bottom'''. |( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tolu get big '''bottom'''. |(Tolu has a big buttocks.)}}
 
#:* {{ux|dv|The cloth come tear for '''bottom'''. |(jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)}}
 
#:* {{ux|dv|The cloth come tear for '''bottom'''. |(jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)}}
 
# Person/ someting wey dey under someting.
 
# Person/ someting wey dey under someting.

Revision as of 18:05, 30 April 2023

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Noun

  1. Person yansh.
    • No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night.  — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)
    • Tolu get big bottom.  — (Tolu has a big buttocks.)
    • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
  2. Person/ someting wey dey under someting.
    • De dey third from bottom of di table.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
  3. Wetin dey for di down of someting.
    • When e start for bottom.  — (deuber__2585, When he started from the bottom)
    • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, control