Difference between revisions of "bottom"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-bottom.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bottom.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
* Wetin de dey for down down of someting. | * Wetin de dey for down down of someting. | ||
:* {{ux|dv| Na '''bottom''' of pot dey sweet pass.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)}} | :* {{ux|dv| Na '''bottom''' of pot dey sweet pass.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)}} |
Revision as of 16:05, 19 July 2021
Naija
Etymology
From English: bottom
Pronunciation
- bɔ̀tɔ̂m
Noun
- Wetin de dey for down down of someting.
- Na bottom of pot dey sweet pass. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)
- Dat babe don push dat broder go bottom for her list. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That lady has pushed that brother to the bottom of her list.)
Related forms
Translations
- English: remnant, favorite piece of clothing
Noun
- Wetin dey person backyard.
- Tolu get big bottom. — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
- The cloth come tear for bottom. — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
- Person/ someting wey dey under someting.
- De dey third from bottom of di table, — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
- Person wey dey under dey control tings.
- Di person wey dey bottom of government. — (deuber__2584, The person who is in control of the government.)
- Wetin dey for di down of someting.
- when e start for bottom. — (deuber__2585, When he started from the bottom)
- Di ax don already dey di bottom of the trees. — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)
- Person yansh.
- No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night. — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be drunk always.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buttocks, bottom, control