Difference between revisions of "bottom"

Line 27: Line 27:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Wetin dey person backyard
+
#Wetin dey person backyard.
 
#:* {{ux|dv| Tolu get big '''bottom'''. |( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)}}
 
#:* {{ux|dv| Tolu get big '''bottom'''. |( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)}}
#:* {{ux|dv|The cloth come tear for '''bottom'''. |(jw__834, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|The cloth come tear for '''bottom'''. |(jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)}}
#Person/someting wey dey under someting.
+
#Person/ someting wey dey under someting.
#:* {{ux|dv| De dey third from '''bottom''' of di table, |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from the bottom of the table.)}}
+
#:* {{ux|dv| De dey third from '''bottom''' of di table, |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)}}
#:* {{ux|dv|Di person wey dey '''bottom''' of government. |(deuber__2584, __no translation__)}}
+
#Person wey dey under dey control tings.
 +
#:* {{ux|dv|Di person wey dey '''bottom''' of government. |(deuber__2584, The person who is in control of the government.)}}
 
#Wetin dey for di down of someting.
 
#Wetin dey for di down of someting.
#:* {{ux|dv| when e start for '''bottom'''. |(deuber__2585, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| when e start for '''bottom'''. |(deuber__2585, When he started from the bottom)}}
#:* {{ux|dv| Di ax don already dey di '''bottom''' of the trees. |(jw__34769, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Di ax don already dey di '''bottom''' of the trees. |(jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)}}
}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[under]], [[backyard]]
 
* [[under]], [[backyard]]
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[up]]
 
* [[up]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''buttocks, bottom, foot''
+
* English: ''buttocks, bottom, control''

Revision as of 13:38, 25 February 2021

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3785
  • Frequency in raw corpus: 52
  • Frequency rank in raw corpus: 3083


Adjective

Wetin de dey for down down of someting.

  • Na bottom of pot dey sweet pass.  — (NSC_0lukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)
  • Iye don go wear de bottom' of her box.  — (NSC_0lukayode.S.M_2021, Iye has gone to put on her favorite attire found in her box.)

Derived forms

Translations

  • English: remnant, favorite piece of clothing


Noun

  1. Wetin dey person backyard.
    • Tolu get big bottom.  — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
    • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
  2. Person/ someting wey dey under someting.
    • De dey third from bottom of di table,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
  3. Person wey dey under dey control tings.
    • Di person wey dey bottom of government.  — (deuber__2584, The person who is in control of the government.)
  4. Wetin dey for di down of someting.
    • when e start for bottom.  — (deuber__2585, When he started from the bottom)
    • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, control