bottom

Revision as of 13:27, 25 February 2021 by 154.66.42.85 (talk) (→‎Synonyms)

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3785
  • Frequency in raw corpus: 52
  • Frequency rank in raw corpus: 3083


Adjective

Wetin de dey for down down of someting.

  • Na bottom of pot dey sweet pass.  — (NSC_0lukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)
  • Iye don go wear de bottom' of her box.  — (NSC_0lukayode.S.M_2021, Iye has gone to put on her favorite attire found in her box.)

Derived forms

Translations

  • English: remnant, favorite piece of clothing


Noun

  1. Wetin dey person backyard
    • Tolu get big bottom.  — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
    • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, __no translation__)
  2. Person/someting wey dey under someting.
    • De dey third from bottom of di table,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from the bottom of the table.)
    • Di person wey dey bottom of government.  — (deuber__2584, __no translation__)
  3. Wetin dey for di down of someting.
    • when e start for bottom.  — (deuber__2585, __no translation__)
    • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, __no translation__)

}}

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, foot