bottom

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Adjective

  • Wetin de dey for down down of someting.
  • Na bottom of pot dey sweet pass.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)
  • Dat babe don push dat broder go bottom for her list.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That lady has pushed that brother to the bottom of her list.)

Related forms

Translations

  • English: remnant, favorite piece of clothing

Noun

  • Wetin dey person backyard.
  • Tolu get big bottom.  — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
  • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
  • Person/ someting wey dey under someting.
  • De dey third from bottom of di table,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
  • Person wey dey under dey control tings.
  • Di person wey dey bottom of government.  — (deuber__2584, The person who is in control of the government.)
  • Wetin dey for di down of someting.
  • when e start for bottom.  — (deuber__2585, When he started from the bottom)
  • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)
  • Person yansh.
  • No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night.  — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be drunk always.)

Related form

bottom power

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, control