bottom
Naija
Etymology
From English: bottom
Pronunciation
- bɔ̀tɔ̂m
Noun
- Person yansh.
- No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night. — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)
- Tolu get big bottom. — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
- The cloth come tear for bottom. — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
- Person/ someting wey dey under someting.
- De dey third from bottom of di table. — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
- Wetin dey for di down of someting.
- when e start for bottom. — (deuber__2585, When he started from the bottom)
- Di ax don already dey di bottom of the trees. — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buttocks, bottom, control