Difference between revisions of "bow"

m (Conversion script moved page Bow to bow: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' bow'
+
From English:'' bow''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bàù
 
* bàù
Line 16: Line 12:
 
* Frequency in raw corpus: 64
 
* Frequency in raw corpus: 64
 
* Frequency rank in raw corpus: 2729
 
* Frequency rank in raw corpus: 2729
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
bow: no definition -- Definition in Naija?
+
Weapon wey de dey take shoot arrow
 +
#:* {{ux|dv|E also sabi the tree wey good apss to make '''bow'''. |(katakata__268, __no translation__)}}
 +
#:* {{ux|dv|wan shoot di ting '''bow''', and arrow, di ting no go enter. |(NST_cleaned__37745, __no translation__)}}
  
  
# - (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|E also sabi the tree wey good apss to make '''bow'''. |(katakata__268, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wan shoot di ting '''bow''', and arrow, di ting no go enter. |(NST_cleaned__37745, __no translation__)}}
 
# det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Di President of di Senate Ahmed Lawan insist say make Amaechi take a '''bow''' and go, some opposition lawmakers no gree. |(bbc__32296, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But no be all of di nominees tok too much, di lawmakers give some di special privilege to take a '''bow''' and go without too much tok. |(bbc__23077, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
 
 
* [[bow tie|bow tie]]
 
 
#: {{ux|dv|So all di ozigi wey dey shele to di people, all di poverty wey dey kolobi dem like bow tie , dem go fit improve am. |(NST_cleaned__33508, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you be young pesin wey still dey hustle, some good areas dey wey you fit stay for Lagos wey di house rent no go hook you for neck like bow tie. |(bbc__57823, __no translation__)}}
 
 
====Synonyms====
 
* kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127
 
 
====Antonyms====
 
* kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''bow''
  
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
bow: to respect, be overwhelmed,awestricken by sth.,awed, admire -- Definition in Naija?
+
#Make dem respect person.
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
 
#: {{ux|dv|If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}}
 
#: {{ux|dv|If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}}
 +
#Make person shock.
 
#: {{ux|dv|When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be awe stricken.)}}
 
#: {{ux|dv|When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be awe stricken.)}}
# compound:prt-obl:arg (frequency:4)
+
Make person dey bend like sey e dey greet.
#: {{ux|dv|This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}}
#: {{ux|dv|I want still go '''bow''' down for am.’ But that one na big lie! |(jw__43887, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''... |(NST_cleaned__39656, __no translation__)}}
# aux-nsubj-obl:arg (frequency:2)
+
#Make dem dey worship person or someting.
#: {{ux|dv|We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}}
+
#: {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, __no translation__)}}
# advmod-aux-mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Better dey if you fit just '''bow'''... |(NST_cleaned__39656, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Better dey if you fit just '''bow'''... just '''bow''' to me. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__84, Better things are available if you'll just bow... just bow to me.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127
+
* [[bend]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127
 
* kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127

Revision as of 10:28, 26 February 2021

Naija

Etymology

From English: bow

Pronunciation

  • bàù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 618
  • Frequency in raw corpus: 64
  • Frequency rank in raw corpus: 2729


Noun

Weapon wey de dey take shoot arrow

    • E also sabi the tree wey good apss to make bow.  — (katakata__268, __no translation__)
    • wan shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter.  — (NST_cleaned__37745, __no translation__)



Translations

  • English: bow


Verb

  1. Make dem respect person.
    If you see as di man take rotate di motor, you go bow.  — (If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
  2. Make person shock.
    When you see di babe, you go bow.  — (When you see the girl, you will be awe stricken.)

Make person dey bend like sey e dey greet.

  1. We dey bow to different people.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
    Better dey if you fit just bow...  — (NST_cleaned__39656, __no translation__)
  2. Make dem dey worship person or someting.
    We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money.  — (NST_cleaned__39661, __no translation__)
    This one come make dem bow down for Jesus.  — (jw__29933, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

  • kneel 0.79 40, sit 0.78 262, bend 0.74 51, shut 0.71 148, step 0.71 317, calm 0.68 120, pick 0.61 252, lock 0.60 203, cool 0.60 127

Translations

  • English: to respect, be overwhelmed,awestricken by sth.,awed, admire