Difference between revisions of "bow"

Line 18: Line 18:
 
:* {{ux|dv| E also sabi the tree wey good apss to make '''bow'''. |(katakata__268, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv| E also sabi the tree wey good apss to make '''bow'''. |(katakata__268, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv| wan shoot di ting '''bow''', and arrow, di ting no go enter. |(NST_cleaned__37745, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv| wan shoot di ting '''bow''', and arrow, di ting no go enter. |(NST_cleaned__37745, __no translation__)}}
 +
====Related form===
 +
* [[bowleg]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''bow''
 
* English: ''bow''
 
 
 
  
 
===Pronounciation 2===
 
===Pronounciation 2===

Revision as of 13:42, 1 March 2021

Naija

Etymology

From English: bow

Pronunciation 1

  • bôw

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 618
  • Frequency in raw corpus: 64
  • Frequency rank in raw corpus: 2729


Noun

Weapon wey de dey take shoot arrow.

  • E also sabi the tree wey good apss to make bow.  — (katakata__268, __no translation__)
  • wan shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter.  — (NST_cleaned__37745, __no translation__)

=Related form

Translations

  • English: bow

Pronounciation 2

  • baʊ̂

Verb

  1. Make dem respect person.
    • If you see as di man take rotate di motor, you go bow.  — (If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
  2. Make person shock.
    • When you see di babe, you go bow.  — (When you see the girl, you will be awe stricken.)
  3. Make person dey bend like sey e dey greet.
    • We dey bow to different people.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
    • Better dey if you fit just bow.  — (NST_cleaned__39656, )
  4. Make dey worship person or someting.
    • We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money.  — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
    • This one come make dem bow down for Jesus.  — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.}

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship