Difference between revisions of "bow"

Line 15: Line 15:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''bow''
 
* English: ''bow''
 
 
  
  
Line 26: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem respect person.
 
* Make dem respect person.
:* {{ux|dv| If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}}
+
:* {{ux|dv| If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(NSC_Olukayode.S.M_If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}}
 
* Make person shock.
 
* Make person shock.
:* {{ux|dv| When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be awe stricken.)}}
+
:* {{ux|dv| When you see di babe, you go '''bow'''. |(NSC_Olukayode.S.M_When you see the girl, you will be awe stricken.)}}
 
* Make person dey bend like sey e dey greet.
 
* Make person dey bend like sey e dey greet.
 
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}}
 
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}}
:* {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''.|(NST_cleaned__39656, )}}
+
:* {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''.|(NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)}}
 
* Make dey worship person or someting.
 
* Make dey worship person or someting.
 
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}}
 
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}}

Revision as of 13:21, 5 July 2021

Naija

Etymology

From English: bow

Pronunciation 1

  • bôw

Play Play

Noun

  • Weapon wey de dey take shoot arrow.
  • E also sabi the tree wey good pass to make bow.  — (katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)
  • Wan shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter.  — (NST_cleaned__37745, Shoot it a bow and arrow, but it isn't passing through.)

Related form

Translations

  • English: bow


Pronunciation 2

  • baʊ̂

Play Play

Verb

  • Make dem respect person.
  • If you see as di man take rotate di motor, you go bow.  — (NSC_Olukayode.S.M_If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
  • Make person shock.
  • When you see di babe, you go bow.  — (NSC_Olukayode.S.M_When you see the girl, you will be awe stricken.)
  • Make person dey bend like sey e dey greet.
  • We dey bow to different people.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
  • Better dey if you fit just bow.  — (NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)
  • Make dey worship person or someting.
  • We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money.  — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
  • This one come make dem bow down for Jesus.  — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.}

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship