Difference between revisions of "bow"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 32: | Line 32: | ||
* Make dey worship person or someting. | * Make dey worship person or someting. | ||
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}} | :* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus. | + | :* {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[bend]] | * [[bend]] |
Revision as of 13:22, 5 July 2021
Naija
Etymology
From English: bow
Pronunciation 1
- bôw
Noun
- Weapon wey de dey take shoot arrow.
- E also sabi the tree wey good pass to make bow. — (katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)
- Wan shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter. — (NST_cleaned__37745, Shoot it a bow and arrow, but it isn't passing through.)
Related form
Translations
- English: bow
Pronunciation 2
- baʊ̂
Verb
- Make dem respect person.
- If you see as di man take rotate di motor, you go bow. — (NSC_Olukayode.S.M_If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
- Make person shock.
- When you see di babe, you go bow. — (NSC_Olukayode.S.M_When you see the girl, you will be awe stricken.)
- Make person dey bend like sey e dey greet.
- We dey bow to different people. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
- Better dey if you fit just bow. — (NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)
- Make dey worship person or someting.
- We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money. — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
- This one come make dem bow down for Jesus. — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship