bow
Naija
Etymology
From English: bow
Pronunciation 1
- bôw
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 13
- Frequency rank in NSC treebank: 618
- Frequency in raw corpus: 64
- Frequency rank in raw corpus: 2729
Noun
Weapon wey de dey take shoot arrow.
- E also sabi the tree wey good apss to make bow. — (katakata__268, __no translation__)
- wan shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter. — (NST_cleaned__37745, __no translation__)
Related form
Translations
- English: bow
Pronounciation 2
- baʊ̂
Verb
- Make dem respect person.
- If you see as di man take rotate di motor, you go bow. — (If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
- Make person shock.
- When you see di babe, you go bow. — (When you see the girl, you will be awe stricken.)
- Make person dey bend like sey e dey greet.
- We dey bow to different people. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
- Better dey if you fit just bow. — (NST_cleaned__39656, )
- Make dey worship person or someting.
- We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money. — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
- This one come make dem bow down for Jesus. — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.}
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship