Difference between revisions of "boy"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* girl 0.86 1023, woman 0.75 2792, guy 0.71 746, baby 0.71 257, man 0.70 4389, sister 0.68 740, brother 0.67 925, mary 0.64 355, pickin 0.64 840
+
* boyi
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English boy
+
From English ''boy''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɔɪ
+
* bͻ̀í
 
<sm2>Pcm-ng-boy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boy.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boy.m.ogg</sm2>  
Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 560
 
* Frequency rank in raw corpus: 560
  
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
===Noun===
 +
* Na young pikin wey be male.
  
===Noun===
+
#{{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy ?)}}
boy: no definition, househelp -- Definition in Naija?
+
#{{ux|dv|And I don tell her... ask am (di girl) sey ah wetin e dey tell dis '''boy''' X? |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__62, And I told her... asked her ah, what is she telling this boy X...?)}}
 +
#{{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}}
  
 +
* Male pikin wey be paddy for anoder.
 +
#{{ux|dv|Oh boy! di party sweet me. |(KAD_31_Girls-Education_M__77, Guy, I enjoyed the party.)}}
  
# - (frequency:179)
 
#: {{ux|dv|Oh '''boy''', |(NST_cleaned__2351, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oh '''boy'''. |(NST_cleaned__2353, __no translation__)}}
 
# det (frequency:139)
 
#: {{ux|dv|dis '''boy'''. |(deuber__2103, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat '''boy''' spoil… |(ONI_15_Gossiping_DG__179, That boy spoilt...)}}
 
# amod (frequency:46)
 
#: {{ux|dv|Bad '''boy'''! |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)}}
 
#: {{ux|dv|Lazy '''boy'''. |(IBA_22_School-Children_DG__30, Lazy boy !)}}
 
# amod-det (frequency:36)
 
#: {{ux|dv|one small '''boy'''. |(NST_cleaned__41829, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na the '''boy''' own? |(jw__49198, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|for di '''boy'''. |(NST_cleaned__39876, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy ?)}}
 
# nmod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Omo dat one na idiot '''boy'''. |(NST_cleaned__21763, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|happen last week?one '''boy''' like dat. |(deuber__2006, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|'''Boy''' and girl |(bbc__29122, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'I dey cari my albinism wit swag' 'Wen I find out say I no be '''boy''' or girl, shock catch me' |(bbc__8917, __no translation__)}}
 
# conj-det (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|One '''boy''' and two girls. |(jw__35189, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis time na one '''boy''' and one girl get di disease; |(bbc__42704, __no translation__)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|dem dey look for '''boy''' by all means |(deuber__815, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|all dis '''boy''' wey be say-- okay like dis O.P.C. O.P.C. C09  60 people. |(deuber__2841, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Na so another Fulani '''boy''' use revenge kill one 25-year-old woman. |(bbc__71882, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Okonkwo dey let the '''boy''' them know say im mind dey sweet when them come sidon with am for im obi. |(katakata__480, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dat '''boy''' wey no… |(IBA_22_School-Children_DG__18, That boy that does not...)}}
 
#: {{ux|dv|And I don tell her... ask am (di girl) sey ah wetin e dey tell dis '''boy''' X? |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__62, And I told her... asked her ah, what is she telling this boy X...?)}}
 
# det-flat (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Con see di '''boy''' XX. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__138, Then if you see the boy...)}}
 
#: {{ux|dv|ask am  sey ah wetin e dey tell dis '''boy''' X? |(NST_cleaned__33860, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na '''boy''' e born, and nothing happen to am. |(jw__31450, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''boy''' e go born, make you name am Jesus, because na im go save im people from all their sin.”— Matthew 1:20, 21 . |(jw__21596, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}}
 
#: {{ux|dv|Reyes dey leave im wife wey im marry for June 2017, Noelia Lopez and three pikin dem, two girls and one '''boy'''. |(bbc__85617, __no translation__)}}
 
# dep-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'I be Lesbian, but I also be pesin’ Na '''boy''' dem first raise me |(bbc__8903, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ghana '''boy''' who dey imitate sound of over 50 animals want enter Guinness Book of Records |(bbc__53926, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
  
 
* [[area boy|area boy]]
 
* [[area boy|area boy]]
  
#: {{ux|dv|But all dose area boy, dey con carry cutlass, con dey gada sey if NEPA climb dis pole, sey e wan cut dis light, dat cutlass, na im neck o. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__2, But those area boys, they will then carry cultlasses and be assembling that if NEPA staff member climbs this pole, that he wants to disconnect the light, that cultlass, is for his neck.)}}
+
:{{ux|dv|But all dose area boy, dey con carry cutlass, con dey gada sey if NEPA climb dis pole, sey e wan cut dis light, dat cutlass, na im neck o. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__2, But those area boys, they will then carry cultlasses and be assembling that if NEPA staff member climbs this pole, that he wants to disconnect the light, that cultlass, is for his neck.)}}
#: {{ux|dv|Other Di market wey dem scata Police for Lagos don arrest five pipo, afta clash between one Hausa scavenger wey dey pick tins and one Yoruba area boy for Ilepo market, south west Nigeria almost turn tribal war. |(bbc__79428, __no translation__)}}
+
 
 
* [[baby boy|baby boy]]
 
* [[baby boy|baby boy]]
  
#: {{ux|dv|Reuters Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry. |(bbc__85296, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Reuters Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry. |(bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)}}
#: {{ux|dv|Afta di feem reign, kontri pipo begin call dis Honda Accord model baby boy. |(bbc__94851, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|The boy name na Michael. |(jw__23910, The name of the boy is Michael.)}}
* [[boy name|boy name]]
 
  
#: {{ux|dv|The boy name na Michael. |(jw__23910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The boy name na Ikemefuna. |(katakata__727, __no translation__)}}
 
  
 
[[boyboy]]
 
[[boyboy]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* girl 0.86 1023, woman 0.75 2792, guy 0.71 746, baby 0.71 257, man 0.70 4389, sister 0.68 740, brother 0.67 925, mary 0.64 355, pickin 0.64 840
+
* guy 0.71 746
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* girl 0.86 1023, woman 0.75 2792, guy 0.71 746, baby 0.71 257, man 0.70 4389, sister 0.68 740, brother 0.67 925, mary 0.64 355, pickin 0.64 840
+
* girl 0.86 1023
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, househelp
+
* English: ''a young male''.

Revision as of 17:31, 25 January 2021

Naija

Alternative forms

  • boyi

Etymology

From English boy

Pronunciation

  • bͻ̀í

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 69
  • Frequency rank in NSC treebank: 188
  • Frequency in raw corpus: 608
  • Frequency rank in raw corpus: 560


Noun

  • Na young pikin wey be male.
  1. How about di boy?  — (KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy ?)
  2. And I don tell her... ask am (di girl) sey ah wetin e dey tell dis boy X?  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__62, And I told her... asked her ah, what is she telling this boy X...?)
  3. One day, I dey work, one girl wit one boy come, and say auntie, see!  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)
  • Male pikin wey be paddy for anoder.
  1. Oh boy! di party sweet me.  — (KAD_31_Girls-Education_M__77, Guy, I enjoyed the party.)


Related forms

But all dose area boy, dey con carry cutlass, con dey gada sey if NEPA climb dis pole, sey e wan cut dis light, dat cutlass, na im neck o.  — (LAG_09_Country-Wahala_DG__2, But those area boys, they will then carry cultlasses and be assembling that if NEPA staff member climbs this pole, that he wants to disconnect the light, that cultlass, is for his neck.)
  1. Reuters Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry.  — (bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)
  2. The boy name na Michael.  — (jw__23910, The name of the boy is Michael.)


boyboy

Synonyms

  • guy 0.71 746

Antonyms

  • girl 0.86 1023

Translations

  • English: a young male.