boy

Revision as of 17:32, 25 January 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • boyi

Etymology

From English boy

Pronunciation

  • bͻ̀í

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 69
  • Frequency rank in NSC treebank: 188
  • Frequency in raw corpus: 608
  • Frequency rank in raw corpus: 560


Noun

  • Na young pikin wey be male.
  1. How about di boy?  — (KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy ?)
  2. And I don tell her... ask am (di girl) sey ah wetin e dey tell dis boy X?  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__62, And I told her... asked her ah, what is she telling this boy X...?)
  3. One day, I dey work, one girl wit one boy come, and say auntie, see!  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)
  • Male pikin wey be paddy for anoder.
Oh boy! di party sweet me.  — (KAD_31_Girls-Education_M__77, Guy, I enjoyed the party.)


Related forms

But all dose area boy, dey con carry cutlass, con dey gada sey if NEPA climb dis pole, sey e wan cut dis light, dat cutlass, na im neck o.  — (LAG_09_Country-Wahala_DG__2, But those area boys, they will then carry cultlasses and be assembling that if NEPA staff member climbs this pole, that he wants to disconnect the light, that cultlass, is for his neck.)
  1. Reuters Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry.  — (bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)
  2. The boy name na Michael.  — (jw__23910, The name of the boy is Michael.)


boyboy

Synonyms

  • guy 0.71 746

Antonyms

  • girl 0.86 1023

Translations

  • English: a young male.