Difference between revisions of "boyboy"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* A male servant wey no get liver tackle issue.
+
# Person wey dey serve person.
 
+
#:* {{ux|dv| Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do '''boyboy'''. |(NSC_2021, You can't just become a boss, you have be a servant first.)}}
:{{ux|dv|E be '''boyboy'''. You dey do '''boyboy''', you no fit talk? |(Egbokhare_2021, You are a male servant. You are a coward, you can't say anything.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don pass who suppose dey do '''boyboy''' for person for Lagos. | (NSC_2021, You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)}}
 
+
# Person wey never get strong mind.
 
+
#:* {{ux|dv| I no go fit follow una run di levels I be '''boyboy''' for di street. | (NSC_2021, I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)}}
====Synonyms====
 
* bastard
 
  
 +
===Antonym===
 +
* [[oga]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''a male servant, stooge, a coward''
+
* English: ''a male servant'', ''stooge'', ''coward''

Revision as of 11:26, 19 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English boy

Pronunciation

  • bɔ̀íbɔ̀í

Play Play

Noun

  1. Person wey dey serve person.
    • Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do boyboy.  — (NSC_2021, You can't just become a boss, you have be a servant first.)
    • You don pass who suppose dey do boyboy for person for Lagos.  —  (NSC_2021, You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)
  2. Person wey never get strong mind.
    • I no go fit follow una run di levels I be boyboy for di street.  —  (NSC_2021, I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)

Antonym

Translations

  • English: a male servant, stooge, coward