Difference between revisions of "boyboy"

Line 9: Line 9:
 
* bɔ̀íbɔ̀í
 
* bɔ̀íbɔ̀í
 
<sm2>Pcm-ng-boyboy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boyboy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-boyboy.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-boyboy.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 11:26, 19 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English boy

Pronunciation

  • bɔ̀íbɔ̀í

Play Play

Noun

  1. Person wey dey serve person.
    • Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do boyboy.  — (NSC_2021, You can't just become a boss, you have be a servant first.)
    • You don pass who suppose dey do boyboy for person for Lagos.  —  (NSC_2021, You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)
  2. Person wey never get strong mind.
    • I no go fit follow una run di levels I be boyboy for di street.  —  (NSC_2021, I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)

Antonym

Translations

  • English: a male servant, stooge, coward