Difference between revisions of "boyboy"
(→Noun) |
|||
(9 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[boyiboyi]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''boy'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bɔǐbɔǐ |
<sm2>Pcm-ng-boyboy.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-boyboy.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-boyboy.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-boyboy.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Person wey dey serve person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do '''boyboy'''. |(You can't just become a boss, you have be a servant first.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| You don pass who suppose dey do '''boyboy''' for person for Lagos. | (You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)}} | |
− | # | + | # Person wey never get strong mind. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| I no go fit follow una run di levels I be '''boyboy''' for di street. | (I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Antonym=== | ||
+ | * [[oga]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: a male servant, stooge, | + | * English: ''a male servant'', ''stooge'', ''coward'' |
Latest revision as of 18:09, 30 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English boy
Pronunciation
- bɔǐbɔǐ
Noun
- Person wey dey serve person.
- Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do boyboy. — (You can't just become a boss, you have be a servant first.)
- You don pass who suppose dey do boyboy for person for Lagos. — (You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)
- Person wey never get strong mind.
- I no go fit follow una run di levels I be boyboy for di street. — (I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)
Antonym
Translations
- English: a male servant, stooge, coward