Difference between revisions of "boyboy"

 
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey dey serve person.
 
# Person wey dey serve person.
#:* {{ux|dv| Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do '''boyboy'''. |(NSC_2021, You can't just become a boss, you have be a servant first.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do '''boyboy'''. |(You can't just become a boss, you have be a servant first.)}}
#:* {{ux|dv| You don pass who suppose dey do '''boyboy''' for person for Lagos. | (NSC_2021, You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don pass who suppose dey do '''boyboy''' for person for Lagos. | (You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)}}
 
# Person wey never get strong mind.
 
# Person wey never get strong mind.
#:* {{ux|dv| I no go fit follow una run di levels I be '''boyboy''' for di street. | (NSC_2021, I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)}}
+
#:* {{ux|dv| I no go fit follow una run di levels I be '''boyboy''' for di street. | (I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)}}
  
 
===Antonym===
 
===Antonym===

Latest revision as of 18:09, 30 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English boy

Pronunciation

  • bɔǐbɔǐ

Play Play

Noun

  1. Person wey dey serve person.
    • Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do boyboy.  — (You can't just become a boss, you have be a servant first.)
    • You don pass who suppose dey do boyboy for person for Lagos.  —  (You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)
  2. Person wey never get strong mind.
    • I no go fit follow una run di levels I be boyboy for di street.  —  (I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)

Antonym

Translations

  • English: a male servant, stooge, coward