boyboy
Naija
Alternative forms
Etymology
From English boy
Pronunciation
- bɔ̀íbɔ̀í
Noun
- Person wey dey serve person.
- Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do boyboy. — (NSC_2021, You can't just become a boss, you have be a servant first.)
- You don pass who suppose dey do boyboy for person for Lagos. — (NSC_2021, You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)
- Person wey never get strong mind.
- I no go fit follow una run di levels I be boyboy for di street. — (NSC_2021, I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)
Antonym
Translations
- English: a male servant, stooge, coward