boyboy

Revision as of 18:09, 30 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English boy

Pronunciation

  • bɔǐbɔǐ

Play Play

Noun

  1. Person wey dey serve person.
    • Dem no dey carry dey reach oga like dat, you go first do boyboy.  — (You can't just become a boss, you have be a servant first.)
    • You don pass who suppose dey do boyboy for person for Lagos.  —  (You should have grown past the age where you are a servant to someone in Lagos.)
  2. Person wey never get strong mind.
    • I no go fit follow una run di levels I be boyboy for di street.  —  (I can't do any of that with you all, I'm not as streetwise as you lot.)

Antonym

Translations

  • English: a male servant, stooge, coward